Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

eggs as how? 😭😭😭

12,304 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von DERRA 👻⛩️
DERRA 👻⛩️vor 1 Monat

Nollywood no real 😂😭

Profilbild von ajay
ajayvor 1 Monat

dey use juju make arrest 😭

Profilbild von WONDERS 🔥🥶
WONDERS 🔥🥶vor 1 Monat

Baba dey reason say if anyone try run and Dem gun am down, "I will arrest you dead body and eggs" Him wan sell am.

Profilbild von Sleek😶‍🌫️
Sleek😶‍🌫️vor 1 Monat

Eggs na dangerous possession keh 😂😂

Profilbild von WONDERS 🔥🥶
WONDERS 🔥🥶vor 1 Monat

Na old Video but Nigerians Carry am come front because of this regime 💀😭😭

Profilbild von FELA
FELAvor 1 Monat

Wetin be this 😂😂

Profilbild von CHIMA OF ABUJA 🇨🇦
CHIMA OF ABUJA 🇨🇦vor 1 Monat

Eggs sef don join the most wanted list 😭😂

Profilbild von Ileryoluwa
Ileryoluwavor 1 Monat

Na grenade he mean

Profilbild von bryan
bryanvor 1 Monat

😂😂

Profilbild von Mahnlike_Presh🍁
Mahnlike_Presh🍁vor 1 Monat

😂

Profilbild von Max
Maxvor 1 Monat

Abeg make someone help me with the movie name

Profilbild von Exiel
Exielvor 1 Monat

@Hoteeee4141 😂😂😂😂

Profilbild von Da LundryMan
Da LundryManvor 1 Monat

Eggs way him go use disappear

Profilbild von Freedom
Freedomvor 1 Monat

😂😭

Profilbild von Avuskiy jamin
Avuskiy jaminvor 1 Monat

Uncle way🤣🤣

Profilbild von Alfred
Alfredvor 1 Monat

Olokpa wan chop egg😹

Profilbild von Mr Nwankwo
Mr Nwankwovor 1 Monat

There used to be a popular belief that spiritual eggs were used as weapons those days 😁😁 Them say OPC been used am dey burn house sef that year 🤣🤣🤣 So he's kinda correct 😂

Profilbild von MILES🕷️
MILES🕷️vor 1 Monat

As how nau

Profilbild von Geek KGeN
Geek KGeNvor 1 Monat

😂

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

😭😭🤣

Profilbild von V-I-C 🩵♥️
V-I-C 🩵♥️vor 1 Monat

Egg na weapon for spiritual battles na 😅

Profilbild von AYATI INC!📀🏷
AYATI INC!📀🏷vor 1 Monat

Old nollywood where peak comedy 😅

Profilbild von I_Am_JANE 💐
I_Am_JANE 💐vor 1 Monat

😂😂

Profilbild von Kizit0!!🐐
Kizit0!!🐐vor 1 Monat

E reach to ask 😂😂

Profilbild von Godmusic💧
Godmusic💧vor 1 Monat

Maybe na egg of life😂😂

Profilbild von BIG SOSA 🇹🇬
BIG SOSA 🇹🇬vor 1 Monat

eggs 😂😭

Profilbild von barrywhyte 📸
barrywhyte 📸vor 1 Monat

Charles Inojie na Big fool😭

Profilbild von JERRY GODSPLAN
JERRY GODSPLANvor 1 Monat

😭😂🤣🍃

Profilbild von 🇫🇷
🇫🇷vor 1 Monat

😭😭

Profilbild von OD Osama
OD Osamavor 1 Monat

@grok what's the name of this movie

Profilbild von Sixtus
Sixtusvor 1 Monat

Dogs, eggs, acids, ke 😂😂😂

Profilbild von Yusuff Yusuff
Yusuff Yusuffvor 1 Monat

Eggs bawo 😂🤣

Ähnliche Videos