Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
eggs as how? 😭😭😭
12,304 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Nollywood no real 😂😭

dey use juju make arrest 😭

Baba dey reason say if anyone try run and Dem gun am down, "I will arrest you dead body and eggs" Him wan sell am.

Eggs na dangerous possession keh 😂😂

Na old Video but Nigerians Carry am come front because of this regime 💀😭😭

Wetin be this 😂😂

Eggs sef don join the most wanted list 😭😂

Na grenade he mean

😂😂

😂

Abeg make someone help me with the movie name

@Hoteeee4141 😂😂😂😂

Eggs way him go use disappear

😂😭

Uncle way🤣🤣

Olokpa wan chop egg😹

There used to be a popular belief that spiritual eggs were used as weapons those days 😁😁 Them say OPC been used am dey burn house sef that year 🤣🤣🤣 So he's kinda correct 😂

As how nau

😂

😭😭🤣

Egg na weapon for spiritual battles na 😅

Old nollywood where peak comedy 😅

😂😂

E reach to ask 😂😂

Maybe na egg of life😂😂

eggs 😂😭

Charles Inojie na Big fool😭

😭😂🤣🍃

😭😭

@grok what's the name of this movie

Dogs, eggs, acids, ke 😂😂😂

Eggs bawo 😂🤣
