Loading video...
Video Failed to Load
Egungun interviewed Black chully🤣😂
126,852 views • 9 days ago •via X (Twitter)
34 Comments

This black chilly btw na person mama oo. This kind lifestyle e suppose don drop am

Tomboy wey carry belle😂

Na preeq later humble this girl 😂💔

It's crazy that this thing was born by a human

U dey make $9k a month yet you no get house. Ok na

She de warm up to con do another show for jos again 😂😂😂😂

She dey whine you ohhh...Black chully wey ron born with husband for house 😂😭💔

@BalooStyles Odogwu come and marry her please 😂😂 One man full is nobody’s poison Not my poison oo😂😂

Seen her before..just looks too little🙂↔️

she dey use big yansh do tomboy

Person go dey crazy 😂 una go call am style but poor man 😂 do am na, una go call am foolishness 😂

lol. This girl only fans no be here. Na Agba adult content creator ooo

You make $9k and you dey spend $1k for hair wey no go last 1 week?😂

"Grandma said nobody should touch my hair" na ghost plait your hair?

How tomboy go carry belle 😂

This girl is a musician. Right?

She talk say she kno get any regret ,lol Shey Dey form Merlin for us

Since wen her noodles leak she just disappeared from trends

Who be the yellow man

Omo just try i know it not easy but try get money E get Y✌️

We all know her regret and she came out to confirm it

@iam_goodlck Ochacho money must reach me oooo

Which industry she deh

For 2026 this one still Dey do like this chaii

She for just come man. No dey stress us

And this girl fine if she dress like woman.

Balenciaga strike for 200k 😂😂😂

I never see person wey single mother train well

Na old takers egugu de pack come

This girl they do like man and Sabi pour water ehn 💦 na mami water 💦

I guide pass this Brokie sef

I’m so sorry but the girl dey vex me

She gather o 🤣🤣

She guide kpaaa.
