Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
EJA META 👨🏾✈️🪖
141,103 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

They say money na vanity so i carry the vanity and spend am on vanity….

I give 24hrs to delete this video, when the song come outside wey u dey chop lyrics like this, me sef love Asake naw 😭😭😭😭

D song baddd 🔥🔥🔥🔥

We dy jam am hearing bami 🪖😎

Alhamdulillah i’m a special case.

U sure asake no de send you song before dem release am

Saw ur video on tiktok immediately I comot for X

I swear na bnxn make me repost this your video if not ion won know u 😹👨🏽✈️🤍✨

Toki how do you sing Asake’s songs word to word 🪖😂

toki too dey gimme joy bro 😂

Na this egbon dey reign i swear… he get choreography for all asake songs and he dey sweet me ☺️ jaiye lor TA

@Sl1meXxv Biggest toki

otun ti deliver!

you too good bro🙌 music wey never reach 24 hours

biggest

sabi boy always delivering 😴 🎶

I trust you kpa

Brooo calm down jare, no Dey make us feel like say we no like asake

There joor

Na you I don Dey find sinceee😂😂

No be seyi best bag toki hold so 😭😭😭 @Bot_DC9 @AYUBA418 @iceofcali

Asake always deliver shaaa nii 💥💥

😂😂😂My Earpiece Dey On! On Eja meja 🎼🎼

🎥NIFOWOSE ✨

@soladaloris as how nau😂

He dey always deliver

I know the video don Dey your draft 🤣😭

On repeat since yesterday

Omo hear jam too sweet ajeh

Toba Shey tanso made thank you🥹🪖🪖

Activitizzy🔥🪖

✨
Benzer Videolar
Sensitive content
Deliberate Work - Benson 👨🏾✈️
ᵀᴬ
37,835 görüntüleme • 6 gün önce
