ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
EJA META ๐จ๐พโโ๏ธ๐ช
141,103 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
32 ๆก่ฏ่ฎบ

They say money na vanity so i carry the vanity and spend am on vanityโฆ.

I give 24hrs to delete this video, when the song come outside wey u dey chop lyrics like this, me sef love Asake naw ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

D song baddd ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

We dy jam am hearing bami ๐ช๐

Alhamdulillah iโm a special case.

U sure asake no de send you song before dem release am

Saw ur video on tiktok immediately I comot for X

I swear na bnxn make me repost this your video if not ion won know u ๐น๐จ๐ฝโโ๏ธ๐คโจ

Toki how do you sing Asakeโs songs word to word ๐ช๐

toki too dey gimme joy bro ๐

Na this egbon dey reign i swearโฆ he get choreography for all asake songs and he dey sweet me โบ๏ธ jaiye lor TA

@Sl1meXxv Biggest toki

otun ti deliver!

you too good bro๐ music wey never reach 24 hours

biggest

sabi boy always delivering ๐ด ๐ถ

I trust you kpa

Brooo calm down jare, no Dey make us feel like say we no like asake

There joor

Na you I don Dey find sinceee๐๐

No be seyi best bag toki hold so ๐ญ๐ญ๐ญ @Bot_DC9 @AYUBA418 @iceofcali

Asake always deliver shaaa nii ๐ฅ๐ฅ

๐๐๐My Earpiece Dey On! On Eja meja ๐ผ๐ผ

๐ฅNIFOWOSE โจ

@soladaloris as how nau๐

He dey always deliver

I know the video don Dey your draft ๐คฃ๐ญ

On repeat since yesterday

Omo hear jam too sweet ajeh

Toba Shey tanso made thank you๐ฅน๐ช๐ช

Activitizzy๐ฅ๐ช

โจ
