Ejeh 😂😂😂
116,073 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Baby_Y001 年前
The dance at the beginning is always very important

Vikkyabide🔎💎1 年前
Since the time you don buy car we never rest 😂😂😂 Na that car you dey use get ejeh these days 🤣

Antonio😈1 年前
Ejeh any time you enter him car and he carry babe just drop😂😂 Use ur leg 🙏🏽😂

stifin1 年前
Eje one use bread guide for 2 days, if I hear say he drop am 😆

Timmy1 年前
Ejeh wey wan use two days chop bread and titus make hin release ham😂😂😂 If I hear 😂

KimWise1 年前
Ko le je breadi eleyi o 😂

Mcoscair1 年前
God go save ejeh cus at this point he need his own car like this 🤣🤣🤣

Mizta OlúwaTeajay1 年前
Esho no get house, no money and no food even the car him dey drive no fuel. Olorun a ma sho Eje o 🤣

Bookies9tmare1 年前
Una go sha see babe for road 😂

USMAN👳🏽♂️1 年前
Na ejeh house he still carry her come 😂 Esho na werey oo 😅😅
