Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ejeh the baddest model🤣🤣🤣
46,488 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

@Yinkaciouslevel U go explain explain tire no evidence 😂😂😂😂

It is better make you just Dey cry instead of explaining 😂😂

How you wan take explain 😂 Cos as you Dey explain dem go Dey reason sey maybe madness Dey do you

And the more you dey explain, the more you dey look like werey 😂😂 if you no talk sef you be like werey 😂😂

I can't control my laff oo🤣🤣

Is gone

Omo na just to find escape route.... 🤣🤣🤣 this shit too funny

@_opaoluwa Model oooooo😂😂😂😂

Mi o se werey ooo😂😂😂

Na Esho go kill Ejeh last last

😂 😂 esho ti pada koba eje

You no fit convince those people that you are not mad 😂😂😂

Quick one! What is Ejeh twitter or IG handle

The more you talk the more you sound mad to them, if you no talk na still problem🤣 Eje In a very tight settings🤣

I burst laugh for work😂😂😂

Eje blenje 🤣🤣🤣

😂😂😂😂

😹😹😹😹

U go explain tire

😂

I swear nothing wey you wan talk, wey them go believe😂

😭😂

You go explain explain no evidence 🤣🤣🤣🤣

😂😂😂

U go explain tire 😂💀

U go explain tire 😂

Na that dance go kill ejeh 😂 😆

😹

😂

😂😂😂

No evidence

Wrong work 😂

No evidence

