Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
ELENIYAN NO.1
479,233 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

I dey pity you sha 😂😂😂

Mavo remember say na Wiz sing CARO Him head burst again

Bomboclack man 😂

Your wahala too much😂😂😂

🤣🤣 no gree for them! Flex yamiii

😱Shallipopi and Shenseea playfully passing naira bills 💸 🔥

Na filter dey make una think say wizkid fresh

001

I just dey pity you Continue dey lick him yansh😂 You fit no tey for industry Dey watch

Remain small for Jada boboyii

You too sabi! Flex on them joor 🙏❤️

I like as you no rate their midolo🤣🤣

Smokers sha.. see wetin una turn sport car to!

See how u dey sound like all those 70yrs old men wey like to play draft under tree🤦 Buju Fido Ruger( e realize himself quick, na God save am) You're next.

@WizkidSource Mavo take time , na kill you wan kill oops 😅

Baba just dey like....

Mavo na wizkid dey allow u record this thing?

Go ask from ruger wey sabi sing pass you him body don calm

Look at how 30bingo dey cry 😂 forgetting @davido love eating Wizkid vomit

Frogs dey shed premium tears since last week

Wizkid just has this chilled vibes

You just Dey press their neck since last month till now. Shine on Starboy Jnr

This thing really pain davido him no farm galorizzy for Apple music again 😂😂

If una don cry tire make una go rest all this 1.25bg

Your swear Dey front no worry 😂 You just dey close yourself

I don dey love this boy even though he no sabi sing

30 Bingos mind Neva touch ground since the day Mavo called Big Wiz number 1 Cry more bingos 😔😂😂😂😂

True love 😂❤️

u done kpami 😂😭🤣

If na Ckay epon u dey suck like this sef, I for danz. That thing wey u dey find, u go see am make ur eyes clear.

Mavo all of us for Edo state dey very proud of you, Pikin wey wash hand with elders e go follow them chop. Now you don dey follow Big Wiz chop 😁

The way you dey hype wiz dey muzz me 😂

bro is living my dream 😭

30bingos tears in 5,4,3,2,1

See jombo wey baba dey smoke 😭 😂
