Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

40,308 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)

54 Kommentare

Profilbild von Kevin_Mcfc!🀄️🐐
Kevin_Mcfc!🀄️🐐vor 2 Tagen

One day me and you go play

Profilbild von Playwithtomide__
Playwithtomide__vor 2 Tagen

Pity yourself o🤣

Profilbild von Kevin_Mcfc!🀄️🐐
Kevin_Mcfc!🀄️🐐vor 2 Tagen

My own hand too strong sha 😂

Profilbild von Sosmacy
Sosmacyvor 2 Tagen

How person wan mark?? I go chop 140- 0

Profilbild von ELiTe🤡
ELiTe🤡vor 2 Tagen

Just leave football content for this please……………… You’re good at playing games not talking about football

Profilbild von Playwithtomide__
Playwithtomide__vor 2 Tagen

Just leave social media completely, you’ll be good at 9–5 🙏🏽

Profilbild von Akin
Akinvor 2 Tagen

@EJ0Ker001 That 9-5 sef go too much for am, make hin manage 10-2

Profilbild von ELiTe🤡
ELiTe🤡vor 2 Tagen

@playwithtomide Oga rest……..you self try

Profilbild von Akin
Akinvor 2 Tagen

@playwithtomide If say you done rest you for no kon dey talk nonsense under person CS.

Profilbild von ELiTe🤡
ELiTe🤡vor 2 Tagen

@playwithtomide Ena gather dey the same category……..keep crying

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Tagen

Make I enter game make I best you small

Profilbild von Playwithtomide__
Playwithtomide__vor 2 Tagen

🤣🤣🤣

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Tagen

Ahhhh, my oga replied me ooo 🥲🥲🥲

Profilbild von Daniel Gideon
Daniel Gideonvor 2 Tagen

Omooo bro hope say na like this you dey ball for Real life err?😂😂😂😭, because Wotoporusing go plenty walayi 😂😂🤌

Profilbild von LA LA
LA LAvor 2 Tagen

Make guy like me no sabi play game 😭

Profilbild von Chuks
Chuksvor 2 Tagen

Seems like they forgot you are the BEST EA FC player👑

Profilbild von King Solomon
King Solomonvor 2 Tagen

Omo this game is ass Mehn.

Profilbild von Lawrence Yeboah
Lawrence Yeboahvor 2 Tagen

Class is permanent

Profilbild von Eniola Maselugbo
Eniola Maselugbovor 2 Tagen

Rain came Wind blew My house was built on you I’m safe with you I’m gonna make it through God bless you for this song It speaks to me 🙏❤️❤️

Profilbild von MYKAYA’PM🦅💫⚽️
MYKAYA’PM🦅💫⚽️vor 2 Tagen

Make I beat u na @playwithtomide I go try give u 5 goals up

Profilbild von Playwithtomide__
Playwithtomide__vor 2 Tagen

Nobody in Africa is giving me 5 goals up !

Profilbild von wiixy_06
wiixy_06vor 2 Tagen

@paulmykaya The whine yourself 🤧🤧🤧

Profilbild von Playwithtomide__
Playwithtomide__vor 1 Tag

@paulmykaya Try it na… try it

Profilbild von SadiQ FCB 🥶 💙❤️
SadiQ FCB 🥶 💙❤️vor 2 Tagen

@sharkfx100 I don even read your technique nd all It’ll be a very tough game if me nd yu play But I’ll end up winning 🥇

Profilbild von Playwithtomide__
Playwithtomide__vor 1 Tag

@sharkfx100 🤣🤣🤣

Profilbild von Vin Chris
Vin Chrisvor 2 Tagen

Honestly it cures more than you can imagine 💯😫 In some situations I don't care if I win or lose...I just play

Profilbild von Adeyemi obaloluwa
Adeyemi obaloluwavor 2 Tagen

Brr 🥶

Profilbild von Nochs
Nochsvor 2 Tagen

come nd teach me na🫠

Profilbild von Nengi🧑🏽‍💻📈
Nengi🧑🏽‍💻📈vor 1 Tag

Always an escape for me as well. When I'm overwhelmed, I breathe and play FC or 2K.

Profilbild von Osinawata 😎
Osinawata 😎vor 2 Tagen

Pray make I no jam you Tomi

Profilbild von Playwithtomide__
Playwithtomide__vor 1 Tag

What will happen? 🤣

Profilbild von Osinawata 😎
Osinawata 😎vor 1 Tag

Let me add you for a match at your convenient time? if you no break your controller like Speed eh

Profilbild von ETIDEX
ETIDEXvor 2 Tagen

I want to challenge you...

Profilbild von ThatBarrackBoy 👨🏽‍✈️🦅🪖🇬🇧🇳🇬
ThatBarrackBoy 👨🏽‍✈️🦅🪖🇬🇧🇳🇬vor 2 Tagen

Which formation u dae use boss ?

Profilbild von Playwithtomide__
Playwithtomide__vor 1 Tag

4312

Profilbild von ThatBarrackBoy 👨🏽‍✈️🦅🪖🇬🇧🇳🇬
ThatBarrackBoy 👨🏽‍✈️🦅🪖🇬🇧🇳🇬vor 1 Tag

Substitute formation for 41212 that’s like 4312

Profilbild von FOOTBALL FACTS
FOOTBALL FACTSvor 2 Tagen

I wish I had a device I can use to play games this my itel dey hang like no tomorrow 😤

Profilbild von Daminii
Daminiivor 2 Tagen

You over bad💯

Profilbild von St. Wanks
St. Wanksvor 2 Tagen

E be like say you score the same guy like 6 times for this video guy😂😂

Profilbild von Id.Noble
Id.Noblevor 2 Tagen

@playwithtomide play me big bro but you ignoring my message I go win you normal game without no goal ahead, I sure dat.

Profilbild von ghost
ghostvor 1 Tag

This one nor get better football knowledge

Profilbild von micasasucasa
micasasucasavor 2 Tagen

All this fifa Nepo boys… come play EFootball.. great physics .. Game for men not hype

Profilbild von Fola.
Fola.vor 1 Tag

You no dey waste time out melancholic music for background. Na wetin you dey use trick your followers 😂😂😂

Profilbild von Sheriff (❖,❖)
Sheriff (❖,❖)vor 2 Tagen

Nothing wey you no fit do.. guy so talented

Profilbild von JUJU FCB🧢🇮🇹
JUJU FCB🧢🇮🇹vor 2 Tagen

I can give you 2 goals a head

Profilbild von Playwithtomide__
Playwithtomide__vor 1 Tag

🤣

Profilbild von BIRD EYES VIEW
BIRD EYES VIEWvor 2 Tagen

My friends Dey use you Dey threaten me. I go shaa beat you one day 🎮

Profilbild von ANYBODY❤️🦅
ANYBODY❤️🦅vor 1 Tag

Jesus!😭

Profilbild von !Dannie!
!Dannie!vor 2 Tagen

Are you still on sit?

Profilbild von AB-22
AB-22vor 2 Tagen

If catch you body go tell you sha

Profilbild von Lakeside
Lakesidevor 2 Tagen

Which formation you Dey use abeg😂

Profilbild von Playwithtomide__
Playwithtomide__vor 1 Tag

4312

Profilbild von Lakeside
Lakesidevor 1 Tag

Oshey 👍

Profilbild von JOZI🥶
JOZI🥶vor 1 Tag

Make we play, if i score one goal… you give me 1million But if you fail to score me up to 30 goals…. I give you 1 million

Ähnliche Videos