Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Elite division grind…

40,308 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 54

Фото профиля Kevin_Mcfc!🀄️🐐
Kevin_Mcfc!🀄️🐐2 дней назад

One day me and you go play

Фото профиля Playwithtomide__
Playwithtomide__2 дней назад

Pity yourself o🤣

Фото профиля Kevin_Mcfc!🀄️🐐
Kevin_Mcfc!🀄️🐐2 дней назад

My own hand too strong sha 😂

Фото профиля Sosmacy
Sosmacy2 дней назад

How person wan mark?? I go chop 140- 0

Фото профиля ELiTe🤡
ELiTe🤡2 дней назад

Just leave football content for this please……………… You’re good at playing games not talking about football

Фото профиля Playwithtomide__
Playwithtomide__2 дней назад

Just leave social media completely, you’ll be good at 9–5 🙏🏽

Фото профиля Akin
Akin2 дней назад

@EJ0Ker001 That 9-5 sef go too much for am, make hin manage 10-2

Фото профиля ELiTe🤡
ELiTe🤡2 дней назад

@playwithtomide Oga rest……..you self try

Фото профиля Akin
Akin2 дней назад

@playwithtomide If say you done rest you for no kon dey talk nonsense under person CS.

Фото профиля ELiTe🤡
ELiTe🤡1 день назад

@playwithtomide Ena gather dey the same category……..keep crying

Фото профиля Ayo
Ayo2 дней назад

Make I enter game make I best you small

Фото профиля Playwithtomide__
Playwithtomide__2 дней назад

🤣🤣🤣

Фото профиля Ayo
Ayo2 дней назад

Ahhhh, my oga replied me ooo 🥲🥲🥲

Фото профиля Daniel Gideon
Daniel Gideon2 дней назад

Omooo bro hope say na like this you dey ball for Real life err?😂😂😂😭, because Wotoporusing go plenty walayi 😂😂🤌

Фото профиля LA LA
LA LA2 дней назад

Make guy like me no sabi play game 😭

Фото профиля Chuks
Chuks2 дней назад

Seems like they forgot you are the BEST EA FC player👑

Фото профиля King Solomon
King Solomon2 дней назад

Omo this game is ass Mehn.

Фото профиля Lawrence Yeboah
Lawrence Yeboah1 день назад

Class is permanent

Фото профиля Eniola Maselugbo
Eniola Maselugbo2 дней назад

Rain came Wind blew My house was built on you I’m safe with you I’m gonna make it through God bless you for this song It speaks to me 🙏❤️❤️

Фото профиля MYKAYA’PM🦅💫⚽️
MYKAYA’PM🦅💫⚽️2 дней назад

Make I beat u na @playwithtomide I go try give u 5 goals up

Фото профиля Playwithtomide__
Playwithtomide__2 дней назад

Nobody in Africa is giving me 5 goals up !

Фото профиля wiixy_06
wiixy_062 дней назад

@paulmykaya The whine yourself 🤧🤧🤧

Фото профиля Playwithtomide__
Playwithtomide__1 день назад

@paulmykaya Try it na… try it

Фото профиля SadiQ FCB 🥶 💙❤️
SadiQ FCB 🥶 💙❤️2 дней назад

@sharkfx100 I don even read your technique nd all It’ll be a very tough game if me nd yu play But I’ll end up winning 🥇

Фото профиля Playwithtomide__
Playwithtomide__1 день назад

@sharkfx100 🤣🤣🤣

Фото профиля Vin Chris
Vin Chris2 дней назад

Honestly it cures more than you can imagine 💯😫 In some situations I don't care if I win or lose...I just play

Фото профиля Adeyemi obaloluwa
Adeyemi obaloluwa2 дней назад

Brr 🥶

Фото профиля Nochs
Nochs2 дней назад

come nd teach me na🫠

Фото профиля Nengi🧑🏽‍💻📈
Nengi🧑🏽‍💻📈1 день назад

Always an escape for me as well. When I'm overwhelmed, I breathe and play FC or 2K.

Фото профиля Osinawata 😎
Osinawata 😎2 дней назад

Pray make I no jam you Tomi

Фото профиля Playwithtomide__
Playwithtomide__1 день назад

What will happen? 🤣

Фото профиля Osinawata 😎
Osinawata 😎1 день назад

Let me add you for a match at your convenient time? if you no break your controller like Speed eh

Фото профиля ETIDEX
ETIDEX2 дней назад

I want to challenge you...

Фото профиля ThatBarrackBoy 👨🏽‍✈️🦅🪖🇬🇧🇳🇬
ThatBarrackBoy 👨🏽‍✈️🦅🪖🇬🇧🇳🇬2 дней назад

Which formation u dae use boss ?

Фото профиля Playwithtomide__
Playwithtomide__1 день назад

4312

Фото профиля ThatBarrackBoy 👨🏽‍✈️🦅🪖🇬🇧🇳🇬
ThatBarrackBoy 👨🏽‍✈️🦅🪖🇬🇧🇳🇬1 день назад

Substitute formation for 41212 that’s like 4312

Фото профиля FOOTBALL FACTS
FOOTBALL FACTS2 дней назад

I wish I had a device I can use to play games this my itel dey hang like no tomorrow 😤

Фото профиля Daminii
Daminii2 дней назад

You over bad💯

Фото профиля St. Wanks
St. Wanks1 день назад

E be like say you score the same guy like 6 times for this video guy😂😂

Фото профиля Id.Noble
Id.Noble2 дней назад

@playwithtomide play me big bro but you ignoring my message I go win you normal game without no goal ahead, I sure dat.

Фото профиля ghost
ghost1 день назад

This one nor get better football knowledge

Фото профиля micasasucasa
micasasucasa2 дней назад

All this fifa Nepo boys… come play EFootball.. great physics .. Game for men not hype

Фото профиля Fola.
Fola.1 день назад

You no dey waste time out melancholic music for background. Na wetin you dey use trick your followers 😂😂😂

Фото профиля Sheriff (❖,❖)
Sheriff (❖,❖)1 день назад

Nothing wey you no fit do.. guy so talented

Фото профиля JUJU FCB🧢🇮🇹
JUJU FCB🧢🇮🇹2 дней назад

I can give you 2 goals a head

Фото профиля Playwithtomide__
Playwithtomide__1 день назад

🤣

Фото профиля BIRD EYES VIEW
BIRD EYES VIEW2 дней назад

My friends Dey use you Dey threaten me. I go shaa beat you one day 🎮

Фото профиля ANYBODY❤️🦅
ANYBODY❤️🦅1 день назад

Jesus!😭

Фото профиля !Dannie!
!Dannie!2 дней назад

Are you still on sit?

Фото профиля AB-22
AB-222 дней назад

If catch you body go tell you sha

Фото профиля Lakeside
Lakeside2 дней назад

Which formation you Dey use abeg😂

Фото профиля Playwithtomide__
Playwithtomide__1 день назад

4312

Фото профиля Lakeside
Lakeside1 день назад

Oshey 👍

Фото профиля JOZI🥶
JOZI🥶1 день назад

Make we play, if i score one goal… you give me 1million But if you fail to score me up to 30 goals…. I give you 1 million

Похожие видео