Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Elite division grind…
54 Yorum

One day me and you go play

Pity yourself o🤣

My own hand too strong sha 😂

How person wan mark?? I go chop 140- 0

Just leave football content for this please……………… You’re good at playing games not talking about football

Just leave social media completely, you’ll be good at 9–5 🙏🏽

@EJ0Ker001 That 9-5 sef go too much for am, make hin manage 10-2

@playwithtomide Oga rest……..you self try

@playwithtomide If say you done rest you for no kon dey talk nonsense under person CS.

@playwithtomide Ena gather dey the same category……..keep crying

Make I enter game make I best you small

🤣🤣🤣

Ahhhh, my oga replied me ooo 🥲🥲🥲

Omooo bro hope say na like this you dey ball for Real life err?😂😂😂😭, because Wotoporusing go plenty walayi 😂😂🤌

Make guy like me no sabi play game 😭

Seems like they forgot you are the BEST EA FC player👑

Omo this game is ass Mehn.

Class is permanent

Rain came Wind blew My house was built on you I’m safe with you I’m gonna make it through God bless you for this song It speaks to me 🙏❤️❤️

Make I beat u na @playwithtomide I go try give u 5 goals up

Nobody in Africa is giving me 5 goals up !

@paulmykaya The whine yourself 🤧🤧🤧

@paulmykaya Try it na… try it

@sharkfx100 I don even read your technique nd all It’ll be a very tough game if me nd yu play But I’ll end up winning 🥇

@sharkfx100 🤣🤣🤣

Honestly it cures more than you can imagine 💯😫 In some situations I don't care if I win or lose...I just play

Brr 🥶

come nd teach me na🫠

Always an escape for me as well. When I'm overwhelmed, I breathe and play FC or 2K.

Pray make I no jam you Tomi

What will happen? 🤣

Let me add you for a match at your convenient time? if you no break your controller like Speed eh

I want to challenge you...

Which formation u dae use boss ?

4312

Substitute formation for 41212 that’s like 4312

I wish I had a device I can use to play games this my itel dey hang like no tomorrow 😤

You over bad💯

E be like say you score the same guy like 6 times for this video guy😂😂

@playwithtomide play me big bro but you ignoring my message I go win you normal game without no goal ahead, I sure dat.

This one nor get better football knowledge

All this fifa Nepo boys… come play EFootball.. great physics .. Game for men not hype

You no dey waste time out melancholic music for background. Na wetin you dey use trick your followers 😂😂😂

Nothing wey you no fit do.. guy so talented

I can give you 2 goals a head

🤣

My friends Dey use you Dey threaten me. I go shaa beat you one day 🎮

Jesus!😭

Are you still on sit?

If catch you body go tell you sha

Which formation you Dey use abeg😂

4312

Oshey 👍

Make we play, if i score one goal… you give me 1million But if you fail to score me up to 30 goals…. I give you 1 million

