Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ella’s pov 😂
41,615 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
18 Yorum

Only1NCID1 ay önce
You went to met a man while on a date Nawa o 😂

Inside Ota Ng1 ay önce
It’s bad nau

jigzzzz1 ay önce
She de link up inside linkup

Inside Ota Ng1 ay önce
Very bad thing

VIBESKADEL1 ay önce
Badman mm and DSS them

Inside Ota Ng1 ay önce
My best man atm

Felababa1471 ay önce
Very rude gals...can a man leave you sitting on a date and go attend to another woman in your presence for minutes and you wont be livid.....iro nla

Miracle Lazarus1 ay önce
Una go just Dey link up with mumu girls. Signs and symptoms go show una go see

Petmaster1 ay önce
He no go fall.

water🖤💎1 ay önce
Lmao 🤣🤣🤣

Inside Ota Ng1 ay önce
E sweet me

D.O🪅1 ay önce
She dey craze 😅😅

Inside Ota Ng1 ay önce
No be small

Aniss1 ay önce
Ella mess up nah

Inside Ota Ng1 ay önce
Big mess up

Aniss1 ay önce
Come dey mess up with Alabi stubborn, ẹkùn ọkọ àwọn DSS àdúgbò 😂

Inside Ota Ng1 ay önce
He called DSs, DSs wey de starve see free food

Oluomoaworiland APC/YORUBA RONU.1 ay önce
Abeg,send the link to their page
