Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ema Fx disturbing lekki ๐๐ฅน๐
205,899 Aufrufe โข vor 7 Monaten โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

No be only celebrities sabi do guy with their expensive cars ๐๐๐

View am fast ๐๏ธ, that looks like red Urus ๐

This can actually make someone go insane in this lagos

lol. Nah police i wan give the #200 ooh, thatโs lines off me ๐๐๐

Haha ๐ ur Convoy too legit, make ah wait for next Eke day for ur Next pull-up โ

See the way you squeeze the 200 like swallow ๐ญ๐ญ๐คฃ

You no show chat your chart? ๐ Omo see convoy

Eke market just de go up ๐

Cover your eye small like say you wan close am and you go see say na Tesla material be that. E Dey change colour and body

I go need wait for the next eke market day I need disturb lekki ma

@officialnestoe emma fx your red don dey fade ๐

Enyia ahu adikwa gi ๐๐๐ ๐

We still have Nigerians that crumple money like this? Tueh

With big daddy wey engine don de smoke ๐จ

All na mindset ๐ Him mindset Dey make am feel lyk he Dey rolls royce

That #200 will turn to #5 million in the next Eke market day ๐๐๐

The cruise wey dey this country if you add all the world leading countries you no fit find am๐คฃ๐คฃ

Show chat your chart

Pour me water my head dey burst ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Eke market day ๐คฃ๐๐คฃ๐๐คฃ ๐คฃ๐๐คฃ๐

Wait so dis ur car Dey work true true ๐ ๐ ๐ and e Dey move sef o ๐

Ema disturbing lagos ๐๐๐

My stomach Dey pain me ๐ ๐

Convoy no hard Na u deh find Gwagon and Gle to do am

Convoy settings ๐คฃ๐คฃ

Idolo like no other ๐ญ๐

If he invest that money for your Chart , na 200 million ๐

E say na police e wan give am too o๐

Omo see customized plate number ๐

Guy wetin you dey smoke๐๐๐๐ Omo this one go pass bonzaa

The guy no appreciate at all ๐คฆ๐พโโ๏ธ๐คฆ๐พโโ๏ธ๐คฆ๐พโโ๏ธ You give am $200 he still Dey complain ๐

The car dey move o

"na police I wan give am Ooo" ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Show chart ur chart guy๐คฃ

E sure me say, some of the cars spotted by these guys, the car owners reach out to them.
