Loading video...
Video Failed to Load
Ema lowa oo ๐๐
105,142 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

Make dem listen to this verse first before dem start to Dey talk Shit๐ฏ

I swear street ti take over Koni dafun iyalaya anybody

2017 baddo ๐คฃ was ๐ฅ in fact Davido did two collab with baddo that year ๐คฃ. Summer body and I want to lowo ๐คฃ Davido bawo. Mid better pass am ๐คฃ row oh oh row gently gently ๐คฃ

This is the problem we are talking about, how do you expect Farulee that cannot speak English frequently to choose davido over olamide, it not possible at all

I trust farulee he will always come tru in anything concerning baddo ๐

That one parking guy...Farulee Omo werey๐๐

Them wan check who hin be and them don know now

I don dey play Badoo old songs I dey reminisce since๐ Abi Davido dey cr@ze?

What all these if nah by thugs Davido also get thugs wey go die for him abi una dey craze

Alaye just go enter whining for badoo kaba

All of a sudden dem wan dey look Baddoo less ๐ una Dey muzz me

FARULEEEE you dey gimme joy ๐คฉ If dem try am Ja Fathia Ja, won ma japa

Bring it on ๐ฅ Let media and entertainment industry do the calculations. No noise, David never disrespect him now. Fans will just put things for head.

@Hushman_0 them go list 200 olamide songs wey no pass mushin, them go call an hit lol ๐ ๐ ๐คฃ ๐

Na Davido drag Olamideโs arbi fans?๐

You guys most to know that God talented is different i fit use money run ๐โโ๏ธ am now OGO PรMร YATร SO GO TINKOโฆ..?๐คซ

Na David himself tell that guy to post that shit

And Egbon David was humbled many years ago what changes now, Baba Milliano make Una Chill abeg๐ซข

Olamide Fans YAPA, Mร Lร Wร OOOO

๐๐๐๐

Wonndebฤ ooo ๐ ๐

Dey play

No be the guy. Nah set up dem send the guy he did

Anobi Awa omo wobee ๐

@muyiwazenith Make them no go put body ooo

Them Dey mad ni no mind them ๐

Ode nie ๐ ni 2026

Baddo nah BABA ๐ โค๏ธ

Na all this he go perform for 02 arena ? Of him apc gig?

Omo Werey YBNL ๐๐๐

Baddo๐ฅฐ๐ฏ

Dem go tear ACL ๐ฏโค๏ธ

Touts
