Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Ema lowa oo 😂😂
105,142 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Make dem listen to this verse first before dem start to Dey talk Shit💯

I swear street ti take over Koni dafun iyalaya anybody

2017 baddo 🤣 was 🔥 in fact Davido did two collab with baddo that year 🤣. Summer body and I want to lowo 🤣 Davido bawo. Mid better pass am 🤣 row oh oh row gently gently 🤣

This is the problem we are talking about, how do you expect Farulee that cannot speak English frequently to choose davido over olamide, it not possible at all

I trust farulee he will always come tru in anything concerning baddo 😂

That one parking guy...Farulee Omo werey😂😂

Them wan check who hin be and them don know now

I don dey play Badoo old songs I dey reminisce since😂 Abi Davido dey cr@ze?

What all these if nah by thugs Davido also get thugs wey go die for him abi una dey craze

Alaye just go enter whining for badoo kaba

All of a sudden dem wan dey look Baddoo less 😄 una Dey muzz me

FARULEEEE you dey gimme joy 🤩 If dem try am Ja Fathia Ja, won ma japa

Bring it on 🔥 Let media and entertainment industry do the calculations. No noise, David never disrespect him now. Fans will just put things for head.

@Hushman_0 them go list 200 olamide songs wey no pass mushin, them go call an hit lol 😆 😂 🤣 😅

Na Davido drag Olamide’s arbi fans?😒

You guys most to know that God talented is different i fit use money run 🏃♂️ am now OGO PÓMÓ YATÓ SO GO TINKO…..?🤫

Na David himself tell that guy to post that shit

And Egbon David was humbled many years ago what changes now, Baba Milliano make Una Chill abeg🫢

Olamide Fans YAPA, MÁ LÓ WÁ OOOO

😂😂😂😂

Wonndebę ooo 😌 🙌

Dey play

No be the guy. Nah set up dem send the guy he did

Anobi Awa omo wobee 🐐

@muyiwazenith Make them no go put body ooo

Them Dey mad ni no mind them 😂

Ode nie 😂 ni 2026

Baddo nah BABA 🐐 ❤️

Na all this he go perform for 02 arena ? Of him apc gig?

Omo Werey YBNL 😂😂😂

Baddo🥰💯

Dem go tear ACL 💯❤️

Touts
