Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Enjoy your Saturday guys 😂😂😂😂

153,206 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Slay Jimmy 🦍
Slay Jimmy 🦍vor 1 Jahr

😂😂😂😂😂

Profilbild von Rock Paper Sizzle
Rock Paper Sizzlevor 2 Jahren

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

Profilbild von Ayomilekan
Ayomilekanvor 1 Jahr

All games dey always set till they start to play their rubbish 😂 Imagine last week if you escape Psv, you no fit escape Athletico Madrid 😂

Profilbild von Jossy C 💙
Jossy C 💙vor 1 Jahr

Make the rubbish wey I book sha find any way enter all green

Profilbild von indigenous ✍️
indigenous ✍️vor 1 Jahr

When you book finish e go be like say nothing fit cut the game First half, e go be like say no be wetin dey your mind you book

Profilbild von Johnson m
Johnson mvor 1 Jahr

Thanks for the advice I don rush cancel the one I dey book before Make I kukuma play ur own make our eyes clear Anyways boom is coming this weekend Big one oo

Profilbild von Adeyanju dayo elijah
Adeyanju dayo elijahvor 1 Jahr

My confidence 100% Till evening😂🤣🤣🤣

Profilbild von Johnson m
Johnson mvor 1 Jahr

Thanks sir Have a great weekend

Profilbild von makin_johnson
makin_johnsonvor 1 Jahr

If Mr Bayo is happy, Im happy 😂 Enjoy your weekend folks 🥂

Profilbild von Tata Daniels ❤️
Tata Daniels ❤️vor 1 Jahr

Some No Dey reach 90 minutes again From 15 minutes You go start to Dey ponder rebet

Profilbild von LUiGi
LUiGivor 1 Jahr

All the odd the tease punters like one fine girls like so

Ähnliche Videos