Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Enough is Enough! Sack Michael Carrick
33 Kommentare

I’m so sorry

Sorry for yourself tomorrow

Carrick dragged you guys from the mud last season and secured you a Champions League spot.

How far I de hear ur voice from UK abeg No de shout abeg Cry 😭 😂😂😂😂

God punish you for that Chelsea wey u mentioned . Best ATTACK IN EPL u dey call mid team. Ogun kpai u dia

Blackburn Rovers to man United:

Carrick goes no where

Cry for me joor

It’s not carricks fault. He did a very good changing. What type of a stupid goal did Martinez cause? What type of lazy players do you guys have? Mehn for me it’s the players

Come sack him

Hey, we are still enjoying Carrick football pls 😅🤣😃

You no go cry keh 😂😂😂😂

Nah ona say nah the right man for the job after he delivered man united to 3rd place last season

@chidimma_afc Why sack the coach who brought the top 4 finish last season

Na Carrick play game? Una pack on and off players put for field you dey shout Carrick

Pastor jerry prayer no work for old trafford oh 😂😂😂

Why one side of your wig long pass the other side? Why you dey shout to make a point? Why you dey sweat under AC, you sure say you well? Go meet your boyfriend make him press your breast make your body calm down. Who be that guy way dey make noise for background? Happy weekend.

Carrick ball 😂😂

I swr e dey sweet me 😂😂

Omo 3 weeks of calmness. Now these Man utd cries every have resume

Eze don collect

Did i hear you say mid-table team like Chelsea?... Why did u do that

The wig on your head is the actual joke here! 😂 Cry for me jooooooor! You still dey mention Chelsea lmao 🤣 you never learn fool

Your shouting tooo is also part of Manchester United problem…

That is not the solution ma’am. We have to trust the process

Ah I think say tielemans is better than Bruno G.

Pls, reserve your voice oo, because more heartbreak are still coming

Ur landlord fit dey think u don mad like this 🤣

You guys are just waking up after shouting carrick ball last season, someone even insulted me when I said man utd shouldn't give carrick the head coach because nothing will come out

If Carrick start the season don call for sack keh!!’ Nawa oooo

Cry cry cry cry for me 🤣🤣🤣

Wetin Michael carrick do na Shey you guys said he’s the one for the job 😂😂 Una go cry tire

😂🤟
Ähnliche Videos
Michael Carrick cost us this game with silly substitutions
Teetalksunited
44,443 Aufrufe • vor 1 Monat

![Michael Carrick vs Inter Milan | 2009 Champions League [Michael Carrick]](https://image.24vids.com/tw-1678811417518931984/media/F0xVr0NWAAgJu3G.jpg)
