Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Enough is Enough! Sack Michael Carrick

62,554 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Adika
Adika1 день назад

I’m so sorry

Фото профиля Teetalksunited
Teetalksunited1 день назад

Sorry for yourself tomorrow

Фото профиля Adeyemo Ridwan
Adeyemo Ridwan1 день назад

Carrick dragged you guys from the mud last season and secured you a Champions League spot.

Фото профиля The Realfrank
The Realfrank1 день назад

How far I de hear ur voice from UK abeg No de shout abeg Cry 😭 😂😂😂😂

Фото профиля DollarBoi of Lagos
DollarBoi of Lagos1 день назад

God punish you for that Chelsea wey u mentioned . Best ATTACK IN EPL u dey call mid team. Ogun kpai u dia

Фото профиля Prof_Ken🤸
Prof_Ken🤸1 день назад

Blackburn Rovers to man United:

Фото профиля Football fusion.
Football fusion.1 день назад

Carrick goes no where

Фото профиля 𝕄𝔸ℝ𝕍𝔼𝕃𝕃𝕆𝕌𝕊 ⭐️
𝕄𝔸ℝ𝕍𝔼𝕃𝕃𝕆𝕌𝕊 ⭐️1 день назад

Cry for me joor

Фото профиля Xperience.
Xperience.1 день назад

It’s not carricks fault. He did a very good changing. What type of a stupid goal did Martinez cause? What type of lazy players do you guys have? Mehn for me it’s the players

Фото профиля Lele
Lele1 день назад

Come sack him

Фото профиля Emmanuel 😉
Emmanuel 😉1 день назад

Hey, we are still enjoying Carrick football pls 😅🤣😃

Фото профиля Bigsam
Bigsam1 день назад

You no go cry keh 😂😂😂😂

Фото профиля S . M . V
S . M . V1 день назад

Nah ona say nah the right man for the job after he delivered man united to 3rd place last season

Фото профиля OlaTalksMadrid
OlaTalksMadrid1 день назад

@chidimma_afc Why sack the coach who brought the top 4 finish last season

Фото профиля Draco
Draco1 день назад

Na Carrick play game? Una pack on and off players put for field you dey shout Carrick

Фото профиля Georgybala
Georgybala1 день назад

Pastor jerry prayer no work for old trafford oh 😂😂😂

Фото профиля Chikadibia Ikenna
Chikadibia Ikenna1 день назад

Why one side of your wig long pass the other side? Why you dey shout to make a point? Why you dey sweat under AC, you sure say you well? Go meet your boyfriend make him press your breast make your body calm down. Who be that guy way dey make noise for background? Happy weekend.

Фото профиля UDO_CHUKWU📊
UDO_CHUKWU📊1 день назад

Carrick ball 😂😂

Фото профиля Obanijesu Enoch
Obanijesu Enoch1 день назад

I swr e dey sweet me 😂😂

Фото профиля Wurld Citizen
Wurld Citizen1 день назад

Omo 3 weeks of calmness. Now these Man utd cries every have resume

Фото профиля Bouqui5599 👑
Bouqui5599 👑1 день назад

Eze don collect

Фото профиля Ufuoma Johnson
Ufuoma Johnson1 день назад

Did i hear you say mid-table team like Chelsea?... Why did u do that

Фото профиля hobbyMac🇺🇸
hobbyMac🇺🇸1 день назад

The wig on your head is the actual joke here! 😂 Cry for me jooooooor! You still dey mention Chelsea lmao 🤣 you never learn fool

Фото профиля Killy_Utd 🔴
Killy_Utd 🔴1 день назад

Your shouting tooo is also part of Manchester United problem…

Фото профиля Oluwasemilore
Oluwasemilore1 день назад

That is not the solution ma’am. We have to trust the process

Фото профиля sammy gunner
sammy gunner1 день назад

Ah I think say tielemans is better than Bruno G.

Фото профиля JamesChina💙❤️
JamesChina💙❤️1 день назад

Pls, reserve your voice oo, because more heartbreak are still coming

Фото профиля Wukome
Wukome1 день назад

Ur landlord fit dey think u don mad like this 🤣

Фото профиля Chinonso Godfrey
Chinonso Godfrey1 день назад

You guys are just waking up after shouting carrick ball last season, someone even insulted me when I said man utd shouldn't give carrick the head coach because nothing will come out

Фото профиля Tim_Capital
Tim_Capital1 день назад

If Carrick start the season don call for sack keh!!’ Nawa oooo

Фото профиля EYANPATAKI1289
EYANPATAKI12891 день назад

Cry cry cry cry for me 🤣🤣🤣

Фото профиля Wi$dom
Wi$dom1 день назад

Wetin Michael carrick do na Shey you guys said he’s the one for the job 😂😂 Una go cry tire

Фото профиля pelumi
pelumi1 день назад

😂🤟

Похожие видео