正在加载视频...
视频加载失败
Enter Economy Joor!!! 😭😭😭
24,887 次观看 • 11 天前 •via X (Twitter)
33 条评论

I never see who mumu pass u 4 this internet You just behaving too childish like ☹️☹️ Song way u sing never enter top 100 But MAVO find My Babe comot ur GOAT from number Make ur song enter top 50 I one see something U just dey mumu urself Too childish 😂😂😂😂 @darvel99

lol 😂 u be like ex wey no gree move on 🤣🤣🤣🤣

This is how y’all spoilt nepo kids belittle the efforts of a struggling Lapo kid but when that Lapo kid becomes successful and decides to celebrate their resilience and fighting spirit, y’all modafuckers come out to cry that they’re shading your foolish ass for being a Nepo kid.

Omo bad guy sincerely speaking I think your disgracing Davido low-key. Do you not think it'll make sense if you at least make a name for yourself in the streaming community at first rather than dragging someone who's clearly bigger than you THEM NO DEY ADVICE RICH MAN PIKIN SHA

Omo I dey shame for u bro 😂😭 u just get big body for outside forget feeding bottle for inside hux

Before you blow portable go win Grammy 😄💔 @davrel99

So if I enter first class I will get there before people in economy 😑🤨🤨 You are basically disgracing your father and Davido ☠️

Na one you and your family people go listen this one

You no real werey😂guy you dey crush on mavo and he no gree for you 😂or what is this obsession with a man?😭

See as I Dey reduce my brightness I Dey shame for u guy

Even YoungThug Dey enter economy so don’t be stupid sirr!!!

The country wey you travel enter na still Economy you use oh, if e sure for you post any first place picture of you werey . Mavo guide pass you 1billions times thank God say them block you 😂

Abeg drop this trash 😂 If e enter top 20 make I know ote

This one just de mumu himself lmao

Idg, classism in Nigeria is crazy sha😭sooo if I’m using economy I’m broke💔

Atleast him work for him money😂

Anything to stay relevant 😂😭

Ur beat by Dre is coming from China . Make men catch u first u go think say davido go safe u from men .

Please 🙏 I use almighty god beg you don’t drop dis nonsense wey you dey do

I can’t hate this guy😂

First the person is not even look your way so go inside 🤣🤣🤣🤣🤣

Obolor 😂 @davrel99

Your fellows BINGOS go encourage you, but deep down ÓSHI LÒN SHE

Enter economy joor😂

knock off Aura salad, you’re a retarded autistic looking ass nigga, you’d catch on one day slovrel

You released a wack ass song, no rythm ass song , ass lyrics, ass singer

Nigga you’re obsessed. Move on damn

This wacko way you sing you wan take compare Mavo? Guy you go calm down focus on your Livestreaming. Leave music for musicians!

Copy copy

This imbecile just dey fight himself since last week

Broski u are a big fool . U just dey farm clout with stupidity. Let's even say your parents no dey socially inclined, you no get smart friends. Well you and your so called God father gather stupid . U are nothing but a fool . U bot farm twitch tire , still come here farm clout

Why you day fear drop like slovido😂

this guy is deff autistic
相关视频
Sensitive content
Cook those useless slaves joor😭😭🙏🏿
🦇Delight🦍
31,786 次观看 • 6 个月前
