Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Enu por 😭😂
130,093 views • 1 year ago •via X (Twitter)
27 Comments

Concluding part 🤣🤣🤣

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

But no need to cap too much I swear Find some money Go do banner like 10 banner Write RIP Take ham to oshodi,Alaba and some noisy area Some of her relatives go see her there Gone too soon.

Lol 😂 baba say even it’s police station e does consign me … omoh Yoruba to sweet abeg

I no wan mention state o. But we all know where he's from 🤣

Dem don scam Alfa for ilorin 😂😂Omoh some babe too wicked and baba don imagine style to use knack the babe wotowoto on top 3k

Him after 48hrs no alert :

This guy is definitely ilorin guy 😂🤣

Enu por indeed 😂

He wan dey cry?😂

Dis guy is from Ilorin😭😂

From Opay to opueh 😂

U run person street but he do u bad people no go know say na u cause am

@wagmii_ do wetin you wan do, no dey make mouth .

@OlanrewajuAdag1 please tell @justicecone12 to forget about the money 😂😂😂

I sabi this voice na Na @Adeomotosho1 be this 😂 Come out I don catch you

Werey don go drink burukutu and alomo with action bitter

Proper ilorin guy 😂😂 Bami send Tiri bay un😂😂

I need this attitude to end next week before Wednesday latest, if you wan wound person, wound am, if you wan off person, off, if you wan slap person, slap am. No dey blind our ears abeg 😂

Ok enu po Abi okay

@Ghenerahl_Ghann Adejumo enu por 😂😂

Brother ode😩😩🫠🫠

He crode?😂

She don return that money or begged him. No dey dare this people o. 🥹

Baba said e dozen concern me🤣

I sabi this guy 😂😂

That guy is from my hometown🥹
Related Videos
Sensitive content
Enu por 😭😂
Oyindamola🙄
409,071 views • 1 year ago
