正在加载视频...
视频加载失败
Enzo maresca wetin be this?
13,346 次观看 • 13 天前 •via X (Twitter)
31 条评论

No worry we go win Foden to score brace abd and 1 assist

You need a deeper understanding of football if you want to be successful in football content Just an honest advice

Just reserved your energy by next season you and Manchester city will be relegated

I am a city fan to but most of the times you dey over react to things bro😂.. it better he rotates the squad and prevent injuries early on in the season that play the first team players and get dem injured deep into the season...we have already started battling with some already

Calm ode we dey win

Mumu them dey win 2-0....stfu!

😅😅😅😅

That's why you're a fan and he's the coach Don't underate any of our players they're all professionals and know their job

Oga rest is just AEK Aktens and it 2:0

Cool down oga

When you start to dey watch football?

Lol

Lol

Like nigga you’re not making sense sounding like that , are you calling him out or what ??? Shey the coach know your papa??? Abi him Dey see this video ?? Like wake up bro 😎

Relegation dey call you no worry e go clear for your eyes when you go dey championship

Okoko

😂😭😂😂

Naa bro, I'm jxt seeing ur video but u didn't get ds one right bro. Ds particular line up wen I saw I was satisfied with it so I don't know wat u are talking about. We won 5-1 anyway for ur information

Rest nigga

Just shut up abeg 🙄🙄

No worries una no go lose relax

Guy in one even know why you be man city fan and if this na content find another club support

See mumu Big goat

This guy self

He make sense

🤣🤣🤣🤣

Hope you never still de respect Chelsea Abi, hope you see waiting we do PSG last time and you see how PSG do man city Abi ? Your eyes go clear

You too talk too much wetin be your own 😂

Omo kante text him handle ask am , who u Dey follow talk like this.

Masa relax ☺️ jor 😂

This one just dey shout shout shut up weytin Chelsea dey find for your mouth
