Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
EP 105 | 🙆🏻♂️😂😂🤣🤣🤣
160,565 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

You no go agree ke😂😂😂😂

Ado Cuban gbangba 😹😹😹

God save una say you no skip that dance😂

😂😂😂

Why Baba Alawo dey dance Sikiri in Shrine 🤔😂🤭

Babalawo wey dey dance Amapiano, you no suppose know say there’s something behind it 😂😂😂

😂 Cuban gbangba weyrey jaapaaaaaa

“Carry me along” You wey no fit wear your guy Cuban

Kini adoo cuban gban gban ye abi 😂

Old taker

Maphorisa dy o!

Ejeh awa fun ra wa na 😂 😂 eni oriyo odi le🤣🤣🤣

😂😂😂😂

Its time you change your content oo. Stop promoting fraud and ritual. Better still always put disclaimer at the beginning or end of your content. Thank you

@grok what’s the name of the background music

E even get mind tell you say na you he won use🤣

WEREY GO ORDER AMALA 😂

Ejeh daa 🤣 Ejeh woo,as how nah 😂😂

You mean 1 ponms? 😂

This guy and promoting fraud are 5/6

Ejeh na smart guy😂😂

Ejeh, God safe u again 😂

Amala meje, ponmo kan

You wan use my Ejeh, God no go gree for you 🤣🤣

Amala meje ponmo kan 😂

I don talk ham say ejeh go learn in a very hard way🤣🤣🤣

you for sleep nau, no be you give am sure plug?😂😂

U no go run ke! 🤣🤣🤣

Ado Cuban 😭😭😂😂😂😂😂

Ado cuban gbangba 😂

E trust me ejeh don wise 😹

As Una no start with dance I know say Wahala dey 😂

Before dem use make you use your sense 🤣
