Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Etiquette coach shows a proper way to drink sachet water.
361,934 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
9 Kommentare

The Film Box 🎬vor 2 Jahren
So make I begin find cup for Oshodi under bridge when molue dey on the move?🙄

Eka Andinovor 2 Jahren
For a second there, I thought she was going to remove scissors from her bag and use it 😄

ManLikeMERRICKvor 2 Jahren
U never play football on a dusty field in Naija before

Divinegracesocialsvor 2 Jahren
Why she dey do her face like say the water dey smell. Abi the water na fake one?

Ahmad 💥💎Toyyib📊vor 2 Jahren
True definition of Rice soon grow for your head

Dark Scribblersvor 2 Jahren
You don dey thirsty inside Lagos traffic before?😹 Wey you go find one pure water seller buy 2 for #50 You no go remember say you suppose dey find one cup up and down😹

pumpchinvor 2 Jahren
I don suffer na wetin I use data watch be that?

HARRISON ✨vor 2 Jahren
Jumping people like this should be legal

Pragmatic Tipzvor 2 Jahren
Very Dark man right now:
