Loading video...
Video Failed to Load
Evado X cubana chief - New Snippet How is it sounding? 🤔🔥
38 Comments

This music P is too easy for DNA🔥

Evado di great 🔥

He will be here for a very long time

CP dey actually surprise me. He good

He good for the Entertainment bizz

EVADO IS TOO TALENTED 💯 He is one of the people i strongly believe I'll become 💜

Why is this melody sounding like Brother ft MOEC

Evado na evil spirit TUFIAKWA 🔥🔥🔥

CP get future for this music thing, Imake we no lie. The song enter abeg

I can't bro 😭🎶💥

DROP AM!!!!!!!!🔥

Soon

This guy won spoil him small carrier by linking up with this buffalo 🦬

So chief priest don follow milk this guy

Them suppose open new genre for this ppl . All them songs just sound thesame . Igbopiano ?

@emperocares Doo nwamma

Check me out Bosslord 🥹🥹

Melody smooth 😍

Nice

Yes

Dope 🔥🔥

Evado is insanely good

@unrulybod Evado is too much 🔥

@offixalcomedian I know it for sure

🥺🥺🥺🥺 I go enter music oooo make una no Dey tempt me

I like cp de mingle with SE artist

This pascal na mugu Makachi 😂

CP no small

I too like this guy chief priest very funny man , Cruise master 🤣🤣

Not bad

This is sooo🔥🔥

A hit already

Them don still my lines for here ooo

I wish Dem dey send voice note for here eeh , if u see hw I take dey shout here eeh . Evado too good broooooooo

CPs face when saying "teneee" 😂😂

Sweet song buh beat always repeat 🔁

Drop

Dope 🔥
