Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Even Aviator no fast reach this man

1,218,917 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля ike chukwu ™️💫
ike chukwu ™️💫2 месяцев назад

Nor go use because of pressure wey girl dey pressure you go thief ooo I’m not you go tear steps oo

Фото профиля Sunie Brham
Sunie Brham2 месяцев назад

You get mind the go computer village the go theif, if hand meet you, your own don go be that

Фото профиля FENDISCOTT 🇵🇹🦅
FENDISCOTT 🇵🇹🦅2 месяцев назад

Later if hand touch am he go begin confess say he never thief before

Фото профиля SOMMAR
SOMMAR2 месяцев назад

For computer village if you loose guard under two seconds dem go steal for your face 💔

Фото профиля SnaxieBrown
SnaxieBrown2 месяцев назад

For this kind shop u need an active man watching the CCTV because ehhh u go see shege

Фото профиля OTFfaji
OTFfaji2 месяцев назад

Nawa only God know wetin pressure this one now go thief 😓😂

Фото профиля olúwatósìn
olúwatósìn2 месяцев назад

honest question to thiefs, what is the logic behind stealing? like what gives you people the urge to take what doesn’t belong to you

Фото профиля Obasi Denco
Obasi Denco2 месяцев назад

He will dance more than this guy when men catch am

Фото профиля Rikky 🎀
Rikky 🎀2 месяцев назад

I remember the day they caught thief in my area. I kon Dey pity the guy with the way they battered him. I was one of the people that asked them to leave him. But as I remember how they stole my phone 2024 ehn 😭

Фото профиля Koko
Koko2 месяцев назад

Business owners are actually going through a lot in the hands of petty thieves. Imagine the loss this cause and the staff will end up taking the blame.

Фото профиля TONYNOAH
TONYNOAH2 месяцев назад

It is in his blood, when they catch him now, he will start begging rubbish Beg

Фото профиля Vintage🎩
Vintage🎩2 месяцев назад

Bro this is probably one of this Genzs girl> boyfriend. Her birthday might be close and bro gotta do shii to be able to secure his babe from yahoo boys

Фото профиля Megashot Studio
Megashot Studio2 месяцев назад

Abeg who fit explain why this young man do this thing. Na all this computer village scam? Abi na stealing something

Фото профиля ☻𝐢Ce
☻𝐢Ce2 месяцев назад

If this kind person play 30seconds with @asher_kine ehhhnnn 😂😂😂

Фото профиля Balogun Balogun
Balogun Balogun2 месяцев назад

This guy learned from ANINI or OYENUSI

Фото профиля 🍀🍃🚀
🍀🍃🚀2 месяцев назад

No go thief for ikeja 😁

Фото профиля Innocent Caleb
Innocent Caleb2 месяцев назад

Your steps go long pass like this ajah 🤧

Фото профиля oneguylikethat!
oneguylikethat!2 месяцев назад

Swap deal going lowkey behind the vendor 😂

Фото профиля OTF
OTF2 месяцев назад

Make God no let our life spoil reach the stage of thief💔🤦‍♂️

Фото профиля 𝐋𝐎𝐑𝐃𝐖𝐈𝐙 👑💰
𝐋𝐎𝐑𝐃𝐖𝐈𝐙 👑💰2 месяцев назад

Omorr he really wake up in the morning dress and plan to come and steal

Фото профиля SamPrime_
SamPrime_2 месяцев назад

I still don't understand how you'll have mind to be stealing phone inside computer village 🤣🤣😂😂😂. Like???

Фото профиля Benard
Benard2 месяцев назад

Then oerson go con blame tinubu and others see person here 😂😂

Фото профиля Gabby 💎♊
Gabby 💎♊2 месяцев назад

The craziest part is, na one girl e wan go give ooo

Фото профиля Ranny
Ranny2 месяцев назад

The both of them, this incident happened last week. Stole 15promax

Фото профиля Nne Joe
Nne Joe2 месяцев назад

He did not know camera caught him?

Фото профиля Qwetu
Qwetu2 месяцев назад

Perfect example of capture recapture in Biology 😎😂

Фото профиля Afrobeats M0nster
Afrobeats M0nster2 месяцев назад

Olodo think say e b smooth thlef, now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

Фото профиля girl child❤️
girl child❤️2 месяцев назад

Waking up and seeing your self on the internet for stealing 😂💔

Фото профиля Larry King
Larry King2 месяцев назад

Omo see as the guy swap the phone sharply lol

Фото профиля ONE TWO TREE 🌴
ONE TWO TREE 🌴2 месяцев назад

Abeg make person tag me when dem catch am, I go like see him dancing steps 😂

Фото профиля nigeria? 😂
nigeria? 😂2 месяцев назад

E sure me say hand touch am 😂

Фото профиля Hon.Muhammad bello umar
Hon.Muhammad bello umar2 месяцев назад

His clear picture

Фото профиля I decided to depend on me .
I decided to depend on me .2 месяцев назад

Because of rubbish

Фото профиля Deji 🚀
Deji 🚀2 месяцев назад

Omo ole hope they caught him sha.

Фото профиля SYLABOBO Entertainment 🇳🇬
SYLABOBO Entertainment 🇳🇬2 месяцев назад

Omo na for Port Harcourt this thing happened

Похожие видео