Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Even for PS 5 I no Dey score like this. Germany why

99,286 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

23 Kommentare

Profilbild von Pitar
Pitarvor 3 Monaten

Hope nor be all their World Cup goals dem done score finish today . Eh go bad oh

Profilbild von D'Pope🌹
D'Pope🌹vor 3 Monaten

7 goals is too much. Disgusting behaviour

Profilbild von Nonzzzoh 🥶
Nonzzzoh 🥶vor 3 Monaten

This one that sure OVER 3.5 I sure for kpa 😂

Profilbild von Wealth Doct0r 🩺
Wealth Doct0r 🩺vor 3 Monaten

Germany machine don start war oh, wetin be dis nah 😂

Profilbild von Uncle B
Uncle Bvor 3 Monaten

Neck no dey pain una? I never understand mounting tv above eye level when seated.

Profilbild von Oni Adewale
Oni Adewalevor 3 Monaten

Even telemundo dey show world cup.

Profilbild von FLAWLESS 🔥😍
FLAWLESS 🔥😍vor 3 Monaten

Na 45 odds them give them O😂😂😂

Profilbild von I NEED A CAR, GOD AMEN. 🙏🏼
I NEED A CAR, GOD AMEN. 🙏🏼vor 3 Monaten

Dem never knack u 23-1 before for FIFA PS5 na why

Profilbild von SemiEsquire
SemiEsquirevor 3 Monaten

Why the people go score them?

Profilbild von Prince charming™©
Prince charming™©vor 3 Monaten

60 odds for them to win

Profilbild von Chidi Okoene
Chidi Okoenevor 3 Monaten

It’s 7 now

Profilbild von Soft
Softvor 3 Monaten

What’s this😂😂😂

Profilbild von Monarch👑👨‍💻
Monarch👑👨‍💻vor 3 Monaten

Did lasisi just said “eh-goal”? Man is turning to grandpa already.😂😩

Profilbild von jaiyeforeign🛫✈️
jaiyeforeign🛫✈️vor 3 Monaten

Kpasayalakada 😅

Profilbild von ONLY1ICY🗻👑
ONLY1ICY🗻👑vor 3 Monaten

What were you expecting?

Profilbild von Victor Wills
Victor Willsvor 3 Monaten

How did this country qualify for World Cup, see marking 😭

Profilbild von The_Bearded_Architect🧔‍♂️📝🚧
The_Bearded_Architect🧔‍♂️📝🚧vor 3 Monaten

No be today Germany dey wipe team 4 World Cup anyhow. Even Brazil been collect wotowoto for 2014 World Cup.

Profilbild von D'Thelma-Tech Global Limited
D'Thelma-Tech Global Limitedvor 3 Monaten

Even for Winning 11 that year, you no suppose score like this 😂😂

Profilbild von Jo_Websta
Jo_Webstavor 3 Monaten

😂😂if Germany get chance to score you 100, they don't mind scoring all.. this people no well

Profilbild von Samuel Sky
Samuel Skyvor 3 Monaten

Your mouth too bad 😂

Profilbild von Michael | Anuoluwapo
Michael | Anuoluwapovor 3 Monaten

Confused tho, Telumundo dey show Worldcup?

Profilbild von Harry Mayfield
Harry Mayfieldvor 3 Monaten

Easy Target... I'll love to see em try this in round of 16

Profilbild von Julius SZN👾🎲
Julius SZN👾🎲vor 3 Monaten

Shut up ur mouth On top country wey if no be world cup u for no know them

Ähnliche Videos