Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
EVEN ME MYSELF SHOCK 🤣🤣🤣 !!! NO BE ME WRITE THE LIST OOO 🙌
121,297 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
38 Kommentare

Omah lay hold the best album so far this 2026

I feel super sexy is coming soon make them nor worry❤️🦅

Them go hail ooo

I swr💯❤️🔥🦅

Lets wait for zuko then we do it

Gbam but fire boy no dy get enough streams as he deserve ooo

The reasons this once drop at number 1 is cos they drop their project on free month and day not like when wiz drop Morayo big American artist drop also

If them 30bg fit leave wizkid album alone trust me e go top. Because once wiz drop 30bg don go pay banger boys to dy talk down on am immediately. Why we FC no dy even send if David drop

But people de listen to rubbish sha. Wetin Seyi dey sing?

Debit ❌ Debut ✅

Debit full Aza.. full head

Nbl

You’re a foooool. So, na 5IVE suppose shock people say e debut? You’re a disappointment to entertainment analysis.

All this insult for what exactly ? Is it that deep ?? Una sabi insult pple for social media ooo 🤣🤣🤣 when them born you una family happy ooo 🤣🤣🤣 see who you end up to be !

This guy funny gan cuz Una fave no Dey the list 🤣🤣🤣

Yes nauu

But the Album go Tour Just dey play

you be olodo do you know the meaning of debut....it means the most streamed new album for that week...the only album here that had more streams than morayo on it first week is money by asake

@grok is this true

People tune in to listen fast doesn’t mean the album Dey good

Debit keh?

Where ur papa Dey

Asake lungu boy is the first African project to top no 1 on world chart Spotify

FC no go like this one 😆😆

Funny enough paulse nigeria an gossip mill them no go post this one, na the ones wey them no list davido them they always post to mock am

Wizzy no drop any album

Una go cry 😭 😭😭😭😭😭 full budget

@grok how true is this ??

Burnaa ?

We no dey make noise 😂🤣🤣🤣

😂😂

Oloyo 😂 Wizmid 😂

Debited ❌ Debuted✅

U are not partial

Farmers

Kendrick drop the day way wiz drop how he wan see one

Mention 2 tracks in Omah Lay album without browsing it 😂

Even me shock. Why you shock?
Ähnliche Videos
Sensitive content
Koyin and Isabella 🤭🤭🤭 the moans no be child’s play ooo 🤣🤣🤣 #BBNaija
Yayira Verdy
200,698 Aufrufe • vor 1 Jahr
