Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Even olamide as a local rapper no fit flow like dis 😂 😂
69 Yorum

I still can’t believe this was his debut song…I mean he has always been good

From day one

All the girls dey wash me like Omo 😭

🔥

@alongemoor63517 And na him produce this song ooo

@alongemoor63517 🔥

The first time I watch this video na that day I turn 30BG…baddest for life

Ajeh

This song and the song sauce kid featured him (Carolina) >>>>>

🔥

I still remember how I felt when I heard this song for the first time. I was like "WOW WHO IS THIS GUY?" 15 years later, Davido hasn't looked back What a talent!

He's a beast in music

Make una try dey follow me abeg 🙏

You don hear olamide unite ft h code before ?

The name of the song alone na red flag

Be like this was the only video davido was shirtless but he can’t go on versus with olamide that guy go blaze am

Even this old song still dey sweet pass wetin olamide dey sing for 2026

@1PoundzPoundz Factos!👌🏾

@1PoundzPoundz No cap

Lmaoo ! Una too dey pass una boundaries. Davido go tear ACL for where Olamide dey flow. You can’t battle someone like Olamide a songwriter, rapper and singer. Olamide go floor Davido. No cap ! U don hear say Olamide buy song from any writer? 😂

U dey whine

Even you yourself know. Davido is just a smart and hardworking guy..in-terms of natural talent, he’s not even close. Comparing him to Olamide who is a songwriter, rapper and singer is a big mistake. Even Davido knows he can’t go close at all.

@ig_saint001 You no go try buy song sing too? All of you mofos just think it’s buying song and singing. Micheal Jackson during his time was buying songs. Can you buy and sing like Micheal?

@ig_saint001 Your problem is either lack of education or ignorance. No one says it’s bad to buy songs. Go back to my tweets but this time, put your brain into use. Olodo Oshi

Guy na olamide networth he put for neck here

U notice abii ?

How come someone that sang “manogere” in 2011 does not understand and speak fluent Yoruba

Hmm

Wait na wetin 30 trash bags de jam to be this? I no blame a lot of una Sha

@yrflyestnigga Lol

Ahhhh. Make Una Dey fear God o

Una Dey always gas this song like say nah one big hit like that back then

Na hit no be meme

This song no b hit

See lyrics🤦♂️😂 delete this thing now before it will go viral

E don go already 🔥

Dem no born am well 🤷😂

Ajeh

Na this one una wan bring 😅😅😅 Only boy are not smiling don off the one light 🙂↔️

Who sing am?

Who dey write song for Davido is a bad person cause what the fuck is row your boat for small freestyle 😂

Na who get money dey pay song writer now Wizkid no get the money to pay

Na who get talent dey write song

Ona just dey gas davido up 😂 30bingos

Go gas ur oga now

Be like you craze 😂

Is this one mad ? Olamide that sang awon goons mi ? 😹😭

U no well

@Mamitech9 See wetin dey burst your head 😂😂

@Mamitech9 Ur oga no fit relate

This was like the cleanest video in Nigeria that year, how time flies 😪

David has hits Sha..but olamide will win eventually ...but it would be a nice battle

Olamide will win portable sha but e go hard

BADDEST FOR A REASON 🐐🖤

No be lie

And na him produce the song oo but yea e no get talent lol

Ah, ONJR AYE 🫵🙏

I no hear u speaking loud 😂

That other guy na Bariga and Ijebu people idolo

Yes o

Won hail e lori tweeter Iwo na n wo wynin Osapolo go fear

Incantation

😂😂😂😂 Dem no born Davido well make e sing for 1min straight without stopping

Dey play

Hunger is different, Davido and wiz hunger back then was something else❤️

I remember watching this video as a kid back then

mutuals bro 😂

lol 😂 baba no gree 😆😆

😂
