正在加载视频...
视频加载失败
Even the goat was amazed😂😂😂😂
327,808 次观看 • 3 天前 •via X (Twitter)
33 条评论

Goats are elite busybodies

The goat be like: wetin be this? "Abi i no see am well"? "Wow" 🤣

Her friends won't believe her 😄

E shock the goat, for him mind how ekuke dog go big like this for Tinubu regime 😂😂😂😂😂🥳

I never thought goats were curious 😂

E never see this kind ekuke before 😅

Pregnant women and gossip 😂

naahh this shit is funny asf

E see say this one no be hin regular Ekuke 😂

This is how goats in my area stare at my dog anytime I open the gate in the morning

Isn't that Messi following his bulldog

Amebo goat 🤣

She loves a tall dark skin guy🥰🤗

Na so Goats Dey always do if them see big dogs 😂na that time you go see goats funny side 😅.

Herr chale 😂😂where u Dey get your videos?

😅😅

This one no goat, na human being 😂😂😂😂

Una dey talk oo 😂😭

He no dey fear too 😂😂😂

As a dog owner , you know that dog can't defeat the goat in 1 on 1 sha

Mbeke feeling funky e get luck say that dog no stubborn 🤣🤣

😅

The goat is also too short short and pregnant i understand his amazement

@Optimismking 😂😂😂

😂😃😆

That is a puppy, could be 3-4 months

😂😂😂

Goat 🐐 curiosity are like 5 & 6

GOAT Hey big man dog can I be your friend

The goat dey fall in love with the boerboel😂

😂😂😂

🤣🤣

I now believe there is life after death,this one came back inform of a goat
