Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Even the guy dy do the video sharp sharp make he see time run
63,257 görüntüleme • 6 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

😂😂😂 make things wey mount for house no catch you for there 😂😂

I dy tell you

If I buy this type of house, I no fit stay. Na to lease am out. Also I am very sure this house has both legal and spiritual issues. Make person no come begin dey fit demon for house every night 😭

Snake go full this house

😂😂🤣🤣

Wetin dey distress the owner?

They should at least clear the place ,rubbish marketing

Abeg where the property dey?

Delta state

Na water log area

🤣🤣🤣 e say "oya thank you"

Haunted house 😂

@nolimitmiracle 🤣🤣

Na even distress advert

Hahaha lol

lol

Distress advert for a distress sale Nice one

😭😭

E no clear

Na one person go buy am , come resell am for 40m each 💀 Na so this country be

It’s been sold already lol

Where is the location

🤣🤣🤣

😂

How much for Ransom ?

Haaaaa! Where in Delta? Is it for real or is he messing around?

Distress sales wey go later stress you

😁😁😁

After you buy ham, be ready for police case

Am gosht I deh fear I for buy am sah 😅

Once u buy am just keep money for bandits😂
