Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Even the guy dy do the video sharp sharp make he see time run 🫩

63,973 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von stephric🌐
stephric🌐vor 1 Monat

😂😂😂 make things wey mount for house no catch you for there 😂😂

Profilbild von Chidi stephen
Chidi stephenvor 1 Monat

I dy tell you

Profilbild von Mazi Nathan
Mazi Nathanvor 1 Monat

If I buy this type of house, I no fit stay. Na to lease am out. Also I am very sure this house has both legal and spiritual issues. Make person no come begin dey fit demon for house every night 😭

Profilbild von Barna
Barnavor 1 Monat

Snake go full this house

Profilbild von Chidi stephen
Chidi stephenvor 1 Monat

😂😂🤣🤣

Profilbild von ben nwa obowo
ben nwa obowovor 1 Monat

Wetin dey distress the owner?

Profilbild von Dozzy
Dozzyvor 1 Monat

They should at least clear the place ,rubbish marketing

Profilbild von Ucheoma Wisdom
Ucheoma Wisdomvor 1 Monat

Abeg where the property dey?

Profilbild von Chidi stephen
Chidi stephenvor 1 Monat

Delta state

Profilbild von loye
loyevor 1 Monat

Na water log area

Profilbild von DaddyYoVibes💙❤️
DaddyYoVibes💙❤️vor 1 Monat

🤣🤣🤣 e say "oya thank you"

Profilbild von Golem_1997
Golem_1997vor 1 Monat

Haunted house 😂

Profilbild von O G A N I R U  •
O G A N I R U •vor 1 Monat

@nolimitmiracle 🤣🤣

Profilbild von OK4🈳
OK4🈳vor 1 Monat

Na even distress advert

Profilbild von NuelPools 🏊 ⛲
NuelPools 🏊 ⛲vor 1 Monat

Hahaha lol

Profilbild von Mendoza
Mendozavor 1 Monat

lol

Profilbild von INDUSTRY MACHINE
INDUSTRY MACHINEvor 1 Monat

Distress advert for a distress sale Nice one

Profilbild von Senior Man Dre
Senior Man Drevor 1 Monat

😭😭

Profilbild von Abeni
Abenivor 1 Monat

E no clear

Profilbild von Wvnda
Wvndavor 1 Monat

Na one person go buy am , come resell am for 40m each 💀 Na so this country be

Profilbild von Hyce🥀
Hyce🥀vor 1 Monat

It’s been sold already lol

Profilbild von Official_coolest
Official_coolestvor 1 Monat

Where is the location

Profilbild von Peterkin
Peterkinvor 1 Monat

🤣🤣🤣

Profilbild von Michealdetwelve
Michealdetwelvevor 1 Monat

😂

Profilbild von Osagie
Osagievor 1 Monat

How much for Ransom ?

Profilbild von Ucheoma Wisdom
Ucheoma Wisdomvor 1 Monat

Haaaaa! Where in Delta? Is it for real or is he messing around?

Profilbild von Call me Ñoble
Call me Ñoblevor 1 Monat

Distress sales wey go later stress you

Profilbild von GraceGigne
GraceGignevor 1 Monat

😁😁😁

Profilbild von JSMITH
JSMITHvor 1 Monat

After you buy ham, be ready for police case

Profilbild von King's lee🥶󱢏󱢏
King's lee🥶󱢏󱢏vor 1 Monat

Am gosht I deh fear I for buy am sah 😅

Profilbild von Oloye01
Oloye01vor 1 Monat

Once u buy am just keep money for bandits😂

Ähnliche Videos