Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

EVENING STROLLS L 👣

46,996 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von GRNDMSTR!!!!
GRNDMSTR!!!!vor 1 Jahr

See mad movement 🙌🏾 UNA STILL NEVER DROP AGUNECHEMBA 😤😤

Profilbild von Triclowns
Triclownsvor 1 Jahr

Tunde max too sturbborn 😂

Profilbild von Emmanuel Chiamaka
Emmanuel Chiamakavor 1 Jahr

Una dey carry costume go stroll?

Profilbild von Triclowns
Triclownsvor 1 Jahr

I go lie for you👌🏽

Profilbild von VELASGUEZ
VELASGUEZvor 1 Jahr

Na so I do evening stroll fall inside gutter. I no do abeg🤧

Profilbild von The First
The Firstvor 1 Jahr

We dunno how we landed at Kennyblaq's show.

Profilbild von Adeballer
Adeballervor 1 Jahr

Bruh this song 🔥🔥 when e dey drop?😂

Profilbild von Grace Chimnomso Ogbonna
Grace Chimnomso Ogbonnavor 1 Jahr

The music 🎵🎵😚😚

Profilbild von .
.vor 1 Jahr

Where the full Video

Profilbild von Gov3rnor🥷🏽🇵🇹
Gov3rnor🥷🏽🇵🇹vor 1 Jahr

Greatest of all time.

Profilbild von Adeyemi kayode
Adeyemi kayodevor 1 Jahr

Keep soaring famz😍

Profilbild von sugardaddy.nad
sugardaddy.nadvor 1 Jahr

So una de carry costume up and down?🙄

Profilbild von Crown Settle
Crown Settlevor 1 Jahr

🤯

Profilbild von Acirfa
Acirfavor 1 Jahr

Make I WALK with you to Abuja, but you enter plane🥲💔. Wetin man do man🤦‍♂️

Profilbild von Francis Kevin
Francis Kevinvor 1 Jahr

Una tooooooooo goood

Profilbild von Mosimi
Mosimivor 1 Jahr

You guys are sooo good and you deserve all the recognitions and even more

Profilbild von iyanuomoibadan
iyanuomoibadanvor 1 Jahr

Una sabi ❤️👏

Profilbild von paulo
paulovor 1 Jahr

Una de carry dis clothes n shoes Waka ? 😂

Profilbild von Adamz💯
Adamz💯vor 1 Jahr

Bro drop the song nau. Till I go Sango otta go climb alter?

Profilbild von 치딘마 Dinma🌹
치딘마 Dinma🌹vor 1 Jahr

Love your videos 😂❤️

Profilbild von L_G_O🖤 ⚡
L_G_O🖤 ⚡vor 1 Jahr

Make una sef drop this song na...

Profilbild von MAYOR ❤️
MAYOR ❤️vor 1 Jahr

@abazwhyllzz Cute

Profilbild von smog daddy
smog daddyvor 1 Jahr

Small stroll but una carry suit and shoe 😮‍💨😅

Profilbild von Empress-Kee◄►™LAWREN G🐐
Empress-Kee◄►™LAWREN G🐐vor 1 Jahr

Eya .... My comedians don. Go far oooo...... So proud of #triclowns..... Dem good no worry

Profilbild von Eleh Ebubechukwu
Eleh Ebubechukwuvor 1 Jahr

🫡❤️

Profilbild von KAISER✞
KAISER✞vor 1 Jahr

Oya I don dey stroll like this One papa two tea 🍵

Profilbild von Diekwuruonu
Diekwuruonuvor 1 Jahr

Congratulations you guys🙏

Profilbild von Jeremee
Jeremeevor 1 Jahr

Next stroll na when Abeg 😂🤲🏾

Profilbild von Bethel
Bethelvor 1 Jahr

U guys will go places amen

Profilbild von Dhatblacdude
Dhatblacdudevor 1 Jahr

You guys are doing well 😂😂 I dey recommend Una to people steady

Profilbild von WEB Of Akure 
WEB Of Akure vor 1 Jahr

Is that OVY there?

Profilbild von CFC_M.O.B
CFC_M.O.Bvor 1 Jahr

Una dey carry una coats stroll?

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

take the journey

Ähnliche Videos