Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Evergreen 💐🥤🦉🫵🏿

252,105 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля FLOW MOTION
FLOW MOTION1 год назад

Since the 00 eyan storyteller

Фото профиля GoodBadAyo
GoodBadAyo1 год назад

WIZZY really talk am, “Nor dey give man pass watin e deserve, ungrateful na full here pass” Erigga really talk for this jam sha “The End”

Фото профиля LARGE’sMOVIES
LARGE’sMOVIES1 год назад

Who get pass me no be my business, I no wish you bad Jahova na my witness ( Javoha Witness) . I dey 'Awake' na God dey Watch my Tower(WatchTower)

Фото профиля Calvin Not Klein
Calvin Not Klein1 год назад

For 9ja >>>>Erigga For U.S >>>>Eminem For U.K >>>>>Dave

Фото профиля Nelson
Nelson1 год назад

Words no be human being but they get 👂 Erigga my Preacher!!!

Фото профиля Entertaining Clips
Entertaining Clips1 год назад

What ever happened in 2011 that made you dropped the greatest album need to happen again. That mixtape was fire

Фото профиля ✝️OKIKIDFT
✝️OKIKIDFT1 год назад

The Game is still on !

Фото профиля silver 🇨🇳
silver 🇨🇳1 год назад

Na soap dem give you take baff, you know wenti we chew 😂😂😂😂😂

Фото профиля De'Stanlee
De'Stanlee1 год назад

@NuJhayhne This no even dey among eribaba top 100 best storytelling songs Walahi…

Фото профиля Oghenebrohie
Oghenebrohie1 год назад

ona hand dey hot na why media dey rush ona 😹😹 word 🙂

Фото профиля SizZzle. 😎🇳🇬
SizZzle. 😎🇳🇬1 год назад

Back to back punchlines… 🥰🔥

Фото профиля Redfly
Redfly1 год назад

Have never seen any Nigerian rapper better than @erigganewmoney bring your best song for song and if I give you jams you go throway cap for the guy. All is yarning are so relatable

Фото профиля Mind Traveler👁️
Mind Traveler👁️1 год назад

Oko! No worry u too bad! Na truly why ur yansh dey jealous ur mouth, bcuz e too dey drop shit😅

Фото профиля Mreka
Mreka1 год назад

A trip to erigma na joke to you?

Фото профиля Consider 🐌
Consider 🐌1 год назад

Too clean 💐

Фото профиля Kboy IBM
Kboy IBM1 год назад

No be today, I was stuck and motivated by this exact song from the trenches back then

Фото профиля Nanna_Igala
Nanna_Igala1 год назад

How much e go take to feature Dave? We go fund am because of love

Фото профиля KING Austin
KING Austin1 год назад

Kettle sweet pass this one

Фото профиля unknown
unknown1 год назад

This song sha 🔥

Фото профиля Van_Peters 𓃵
Van_Peters 𓃵1 год назад

@khanofkhans11_ Erigga suppose get gardens with him flowers 💐. Man saw past, present and future. Stories full that head wer dey break kernel 🙌

Фото профиля Chapel__13
Chapel__131 год назад

Anyone knows the title of that Erigga song with the wild Wild West instrumentals??

Фото профиля King David
King David1 год назад

Like a whole paper boy if you rap pass am make I know wetin cause am

Фото профиля Carter Junior 🔰
Carter Junior 🔰1 год назад

"If they say na small craze, na lie I naked" 😭

Фото профиля REETOKEMZ Clips 🎥🛜
REETOKEMZ Clips 🎥🛜1 год назад

Wetin dey sup na Abii na to much kpokaina …. So because of some people TikTok dem nor fit dey know real Goat again… If no be erigga rap for niaja for don lost

Фото профиля checkMATE 🚀
checkMATE 🚀1 год назад

Make them leave story telling for you !!!

Фото профиля Light
Light1 год назад

Final whistle never blow, the game still on ✌🏼

Фото профиля OZ🐐
OZ🐐1 год назад

I swear with my life nah you be de best storyteller dem no fit relate 💯

Фото профиля Ayeri
Ayeri1 год назад

Give dem garri keep watch if dem no go steal 4 cup ah this Cana enter 💨😩

Фото профиля Timmy
Timmy1 год назад

I be dis man long time fan buh e no just know me Just too good 😌💯

Фото профиля €Zzi_Doin$ 🦉🙏💼🎈
€Zzi_Doin$ 🦉🙏💼🎈1 год назад

🔥🔥🔥🔥🫶🫶🫶🫶

Фото профиля Bigveeda
Bigveeda1 год назад

The best story teller and relatable rapper You fit think say na your hood him dey talk about

Фото профиля BadManMizzy
BadManMizzy1 год назад

You haven’t listened to BadManMizzy

Фото профиля Zino🧩
Zino🧩1 год назад

Omo I chop this song that year o

Фото профиля Carter Junior 🔰
Carter Junior 🔰1 год назад

Africa best rapper

Похожие видео