ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Evergreen ๐Ÿ’๐Ÿฅค๐Ÿฆ‰๐Ÿซต๐Ÿฟ

252,105 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 1 ๅนดๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

34 ๆก่ฏ„่ฎบ

FLOW MOTION ็š„ๅคดๅƒ
FLOW MOTION1 ๅนดๅ‰

Since the 00 eyan storyteller

GoodBadAyo ็š„ๅคดๅƒ
GoodBadAyo1 ๅนดๅ‰

WIZZY really talk am, โ€œNor dey give man pass watin e deserve, ungrateful na full here passโ€ Erigga really talk for this jam sha โ€œThe Endโ€

LARGEโ€™sMOVIES ็š„ๅคดๅƒ
LARGEโ€™sMOVIES1 ๅนดๅ‰

Who get pass me no be my business, I no wish you bad Jahova na my witness ( Javoha Witness) . I dey 'Awake' na God dey Watch my Tower(WatchTower)

Calvin Not Klein ็š„ๅคดๅƒ
Calvin Not Klein1 ๅนดๅ‰

For 9ja >>>>Erigga For U.S >>>>Eminem For U.K >>>>>Dave

Nelson ็š„ๅคดๅƒ
Nelson1 ๅนดๅ‰

Words no be human being but they get ๐Ÿ‘‚ Erigga my Preacher!!!

Entertaining Clips ็š„ๅคดๅƒ
Entertaining Clips1 ๅนดๅ‰

What ever happened in 2011 that made you dropped the greatest album need to happen again. That mixtape was fire

โœ๏ธOKIKIDFT ็š„ๅคดๅƒ
โœ๏ธOKIKIDFT1 ๅนดๅ‰

The Game is still on !

silver ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ณ ็š„ๅคดๅƒ
silver ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ณ1 ๅนดๅ‰

Na soap dem give you take baff, you know wenti we chew ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

De'Stanlee ็š„ๅคดๅƒ
De'Stanlee1 ๅนดๅ‰

@NuJhayhne This no even dey among eribaba top 100 best storytelling songs Walahiโ€ฆ

Oghenebrohie ็š„ๅคดๅƒ
Oghenebrohie1 ๅนดๅ‰

ona hand dey hot na why media dey rush ona ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น word ๐Ÿ™‚

SizZzle. ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ็š„ๅคดๅƒ
SizZzle. ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ1 ๅนดๅ‰

Back to back punchlinesโ€ฆ ๐Ÿฅฐ๐Ÿ”ฅ

Redfly ็š„ๅคดๅƒ
Redfly1 ๅนดๅ‰

Have never seen any Nigerian rapper better than @erigganewmoney bring your best song for song and if I give you jams you go throway cap for the guy. All is yarning are so relatable

Mind Traveler๐Ÿ‘๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Mind Traveler๐Ÿ‘๏ธ1 ๅนดๅ‰

Oko! No worry u too bad! Na truly why ur yansh dey jealous ur mouth, bcuz e too dey drop shit๐Ÿ˜…

Mreka ็š„ๅคดๅƒ
Mreka1 ๅนดๅ‰

A trip to erigma na joke to you?

Consider ๐ŸŒ ็š„ๅคดๅƒ
Consider ๐ŸŒ1 ๅนดๅ‰

Too clean ๐Ÿ’

Kboy IBM ็š„ๅคดๅƒ
Kboy IBM1 ๅนดๅ‰

No be today, I was stuck and motivated by this exact song from the trenches back then

Nanna_Igala ็š„ๅคดๅƒ
Nanna_Igala1 ๅนดๅ‰

How much e go take to feature Dave? We go fund am because of love

KING Austin ็š„ๅคดๅƒ
KING Austin1 ๅนดๅ‰

Kettle sweet pass this one

unknown ็š„ๅคดๅƒ
unknown1 ๅนดๅ‰

This song sha ๐Ÿ”ฅ

Van_Peters ๐“ƒต ็š„ๅคดๅƒ
Van_Peters ๐“ƒต1 ๅนดๅ‰

@khanofkhans11_ Erigga suppose get gardens with him flowers ๐Ÿ’. Man saw past, present and future. Stories full that head wer dey break kernel ๐Ÿ™Œ

Chapel__13 ็š„ๅคดๅƒ
Chapel__131 ๅนดๅ‰

Anyone knows the title of that Erigga song with the wild Wild West instrumentals??

King David ็š„ๅคดๅƒ
King David1 ๅนดๅ‰

Like a whole paper boy if you rap pass am make I know wetin cause am

Carter Junior ๐Ÿ”ฐ ็š„ๅคดๅƒ
Carter Junior ๐Ÿ”ฐ1 ๅนดๅ‰

"If they say na small craze, na lie I naked" ๐Ÿ˜ญ

REETOKEMZ Clips ๐ŸŽฅ๐Ÿ›œ ็š„ๅคดๅƒ
REETOKEMZ Clips ๐ŸŽฅ๐Ÿ›œ1 ๅนดๅ‰

Wetin dey sup na Abii na to much kpokaina โ€ฆ. So because of some people TikTok dem nor fit dey know real Goat againโ€ฆ If no be erigga rap for niaja for don lost

checkMATE ๐Ÿš€ ็š„ๅคดๅƒ
checkMATE ๐Ÿš€1 ๅนดๅ‰

Make them leave story telling for you !!!

Light ็š„ๅคดๅƒ
Light1 ๅนดๅ‰

Final whistle never blow, the game still on โœŒ๐Ÿผ

OZ๐Ÿ ็š„ๅคดๅƒ
OZ๐Ÿ1 ๅนดๅ‰

I swear with my life nah you be de best storyteller dem no fit relate ๐Ÿ’ฏ

Ayeri ็š„ๅคดๅƒ
Ayeri1 ๅนดๅ‰

Give dem garri keep watch if dem no go steal 4 cup ah this Cana enter ๐Ÿ’จ๐Ÿ˜ฉ

Timmy ็š„ๅคดๅƒ
Timmy1 ๅนดๅ‰

I be dis man long time fan buh e no just know me Just too good ๐Ÿ˜Œ๐Ÿ’ฏ

โ‚ฌZzi_Doin$ ๐Ÿฆ‰๐Ÿ™๐Ÿ’ผ๐ŸŽˆ ็š„ๅคดๅƒ
โ‚ฌZzi_Doin$ ๐Ÿฆ‰๐Ÿ™๐Ÿ’ผ๐ŸŽˆ1 ๅนดๅ‰

๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿซถ๐Ÿซถ๐Ÿซถ๐Ÿซถ

Bigveeda ็š„ๅคดๅƒ
Bigveeda1 ๅนดๅ‰

The best story teller and relatable rapper You fit think say na your hood him dey talk about

BadManMizzy ็š„ๅคดๅƒ
BadManMizzy1 ๅนดๅ‰

You havenโ€™t listened to BadManMizzy

Zino๎จ€๐Ÿงฉ ็š„ๅคดๅƒ
Zino๎จ€๐Ÿงฉ1 ๅนดๅ‰

Omo I chop this song that year o

Carter Junior ๐Ÿ”ฐ ็š„ๅคดๅƒ
Carter Junior ๐Ÿ”ฐ1 ๅนดๅ‰

Africa best rapper

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘