Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Every girl has gone through this 🥹🥹

232,831 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)

38 Yorum

𝕮𝖍𝖆𝖗𝕼𝖔𝖆𝖑 profil fotoğrafı
𝕮𝖍𝖆𝖗𝕼𝖔𝖆𝖑9 ay önce

“To my OPay” but na your first time 😂😂

rayo❤️💜✨ profil fotoğrafı
rayo❤️💜✨9 ay önce

??

LADYBUG🐞 profil fotoğrafı
LADYBUG🐞9 ay önce

Una wan use psychology Dey make dodoyo justify their nonsense billings they accept

obinna🎨 profil fotoğrafı
obinna🎨9 ay önce

This una psychology to make billing appear cute no work 😹 Make una do another one

BI~JAY.☎️ profil fotoğrafı
BI~JAY.☎️9 ay önce

Almajiri don dey do ads!

PaulXBT 🇨🇦🇬🇧 profil fotoğrafı
PaulXBT 🇨🇦🇬🇧9 ay önce

First time ? Where’s the account number ? 100k for the first time. Y’all are weird

crypto knight vii profil fotoğrafı
crypto knight vii9 ay önce

You Dey bill guy wey you like 100k, If you won come bill guy wey you no like nko

PONTY profil fotoğrafı
PONTY9 ay önce

Iffa hear say I reply the message, na you go use your hand delete am 😂😂 Till today I never still open the message.

Mynameis profil fotoğrafı
Mynameis9 ay önce

So make we dey feel emotional abi what

Franz D Guru profil fotoğrafı
Franz D Guru9 ay önce

Why do ladies love begging guys for money? Can't they beg their own gender the way guys do?

Getting the bag profil fotoğrafı
Getting the bag9 ay önce

You bill me 100k for first time Omo na there your message go dey till you delete am

🫧🍂 profil fotoğrafı
🫧🍂9 ay önce

both of them no well. 100k first time .. "your first time" which bank?. 'to my opay'. stupid girl 😹

Adanshuanu profil fotoğrafı
Adanshuanu9 ay önce

And from that day you as the guy will be seen as foolish Next thing she’s asking you to fund her lifestyle and buy her expensive things while she only tells you baby “I love and I won’t leave you”…any fcuk up you hear “but I didn’t force you to send me money”

𝟴𝟰% profil fotoğrafı
𝟴𝟰%9 ay önce

Whether you bill me with scope or you bill me direct or even indirect I go firstly see you as almajiri, na how you appreciate what I give you go determines if I'll be giving you money or not....cos your senior don do wetin pass all wetin she dey do

Meg💐 profil fotoğrafı
Meg💐9 ay önce

It takes a lot of courage 😂😂and that running away after hitting send 😂😂

rayo❤️💜✨ profil fotoğrafı
rayo❤️💜✨9 ay önce

Girlll soo real 😭

ALIEN OF AFRICA 👽🛸 profil fotoğrafı
ALIEN OF AFRICA 👽🛸9 ay önce

Dey mumu yourself

Ayo Jay Cruise profil fotoğrafı
Ayo Jay Cruise9 ay önce

Even her billing him means she doesn’t like him like that. I’ll keep saying it. Only losers don’t know. All OGs and even females know that a girl that likes a man will never bill him

Oluchyy 💙🌹 profil fotoğrafı
Oluchyy 💙🌹9 ay önce

@AyoMichael85961 We all did this fr 😂🥹

rayo❤️💜✨ profil fotoğrafı
rayo❤️💜✨9 ay önce

@AyoMichael85961 Frrrr😂

Osadebamen profil fotoğrafı
Osadebamen9 ay önce

You suppose share the login to one of your friends wer their hand strong for billing na, Sabinus 😂

Natrix🔥 profil fotoğrafı
Natrix🔥9 ay önce

Don't these people have fathers? Jut a genuine question. Women can never help a man with their money even if they have it and he's got a good reason. They see the man as useless the moment he needs money. That's just how i see women who ask their bf fr money. Useless, greedy.

Sir Genius 🫡 CFC profil fotoğrafı
Sir Genius 🫡 CFC9 ay önce

You Dey bill guy wey you like 100k, First Time O If you won come bill guy wey you no like nko 🤔 Hook up dey all of una eyes 😂

FISRTSON profil fotoğrafı
FISRTSON9 ay önce

My daughter will never be in this category as long as I’m alive so help me God

Chukwuemeka profil fotoğrafı
Chukwuemeka9 ay önce

Even this video na almajiri tactics Make we come Dey see billing as one cute emotional thing😂

ENIOLA AMUCHI profil fotoğrafı
ENIOLA AMUCHI9 ay önce

Swear say na the first time

Alhaji Don wayne profil fotoğrafı
Alhaji Don wayne9 ay önce

First billing to the guy you love is 100k Imagine the guys they don't love, Una too selfish walai, criminal mindset.

Executioner.🥷🏾 profil fotoğrafı
Executioner.🥷🏾9 ay önce

If she really want you for the keep she'll never bill you. The moment she does it's over guyyyy that's your sign to walk away

Chuks✨ profil fotoğrafı
Chuks✨9 ay önce

As I see the 100k, I fit leave the message on read for 2 months 😹

ab3 boys president profil fotoğrafı
ab3 boys president9 ay önce

Every girl just dey beg?

June🖤 profil fotoğrafı
June🖤9 ay önce

100k cha For a first timer?😂😂

Imisioluwa profil fotoğrafı
Imisioluwa9 ay önce

The birth of Alimajiri tactics

$antii bin laden🎀 profil fotoğrafı
$antii bin laden🎀9 ay önce

na the boy i blame

AIS_💙_Savita profil fotoğrafı
AIS_💙_Savita9 ay önce

My reply -Ogun wan Kee you? My balance 👉👉👉👇👇👇 N100m

No Safety Huncho 🖤🥷🏼 profil fotoğrafı
No Safety Huncho 🖤🥷🏼9 ay önce

The feeling when ur white cousin respond and ask for ur wallet address, femo, cele or papa

Dead Curious profil fotoğrafı
Dead Curious9 ay önce

Ladies supporting and relating to rubbish behavior in the CS.. don’t you have a job? You can’t take care of your basic and urgent needs yourself? You don’t have a father? A brother?

P3TER 🦅 profil fotoğrafı
P3TER 🦅9 ay önce

100k for wetin ?

wtf? profil fotoğrafı
wtf?9 ay önce

Man wey woman never do something go think say na caring bf him be after doing this nonsense. I rather use the money buy dog shit than send am give woman.

Benzer Videolar

Every man’s dream girl 🥹❤️
1:39

Sensitive content

Every man’s dream girl 🥹❤️

Oyindamola🙄

300,459 görüntüleme • 1 yıl önce