正在加载视频...
视频加载失败
Every man deserves a lady like this 🥹😫
26 条评论

When you have such girl u go understand say man no need such girl

We asked 100 gay men why they’re single — Here’s what they told us

The lady has great acting skills.

I'm not that man. Stress me like this and there will be no next time visit

This one don go marry lastborn 😂😂😂😂

“I’m a problem solve me first” that was loud So petty i love it😂😂😂😂

Not me o 😂.. if You think you deserve this kind of woman good for you o 👍👍..did u see how he tired and troubled he is ??? Una forget the stress him dey go through just because of " solve me first" 😂😂.. una relationship go long

😂😂😂

Lol 😂

Are they married?

Wetin concern my gbola now.. omo that babe moan go mad ☺️

No worry na NOLLYWOOD

Even God knows that i won’t let him go unless he carries me back inside. I go collect one for the road and that’s on period!

😂 😁beautiful, I like this

God forbid

One of the most annoying I have ever experienced in life 😂

Women and wahala 5 and 6😂

Swears😂❤️

When she shows her feminine side😫🫴

Osun ladies 😂

Be like u Neva loose Ur job b4

Pesin wey he suppose wipe better oraimo cord 4 neck!

See as she even dey do Carry me na, babe Babe carry me well Imagine 🤣

It's pretty and lovely here ba When you have a girl behaving like that almost all the time in your life, you'll know how annoying that character is . In fact she will begin to irritate U, You'll tell a girl you're busy with something and you hear rubbish like you no time for me

This one na last born

Dem no need go upstairs na. Dem for just run mad hot quicky right there and match straight to the bathroom after. All this too much talk no dey necessary.

