Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Every man must watch this❗️
20,713 görüntüleme • 16 gün önce •via X (Twitter)
26 Yorum

Omo this video really go deep oooo ajeh , Omo we men really need to rethink ooo I swear

The ones they refused to mention names have more than one boyfriend

Call his name kee. Make everything burst.. Nigerian girls!

At this junction i am totally convinced with evidence that, Men are Cheat. Men are Dog. Men are Can't be with one Women. Men are APC. Men suck. Wetin Man do Man.

Moral lesson, Normalised been the bestie Not the main boyfriend

Don’t over spend 😂 as a guy focus on yourself ✌️

Omo me i no care if my girlfriend cheat we broke up life goes on

What if they don’t even have a bf. They are trying to save face

Bed to bed midfielders

Plenty hoes

Ahhhhh😭😭

Me sef no dey relationship 3 yrs now and I'm not thinking about it in life I'm not even thinking of marriage sef I'm done

Women have already been cheating more than men just that they hardly get caught

Dem get plenty guys wey dem de date dem no won do mistake 😹 nonsense girls

Women's are evil Their coming to the world 🌎 brought destruction

Your mouth sweet gan. 3k wey we no work for but we no fit withdraw am. No dey whine us o

This is the reason I have 6 babes I fuck on steady.if u get money person were get attention go knack ur babe…if u get car person were Dey one room with Netflix go fuck ur babe.the circle continues these bitches ain’t loyal

Omo no be oja Oba for Ado be this chai

I know em all , even the ones have toast self they there lol

Games gone 🙂↔️

My objective self believes that it’s a possibility that those girls do not have boyfriends but, my judgmental self believes they’re serial cheaters who have numerous boyfriends!

99% are dating multiple men or boys

I just Dey pity relationship in Nigeria

in a short term "WE PLENTY" 🤪🤣🤣

Na una dey do relationship 😀😅 What's my concern

Men are the cause of it so shut up
