Loading video...
Video Failed to Load
Every man needs to watch this 🥹
961,228 views • 1 year ago •via X (Twitter)
9 Comments

Video credit: @_owula

You need to watch this:

Na middle of this year I start to dey priorize myself well, see shoe wey I like, I Don cop am, cloth? I Don buy am. That nice meal? I Don chop am. Recently I Don go get skin care, 2025 I must fresh well. No time

Omo, make I first go use this my last 2k way dy my account chop first.🤝 I no dy wait till 12 knack again

This is why you need a thoughtful partner. As you dey buy dey buy, she sef dey surprise you dey buy. As you dey provide needs, she sef dey sabi your needs because you dey communicate well.

Na me this video dey talk about

@eazi_white1 2025 is a year of apology to myself Everything about me first then others follow I was so much under pressure this 2024 but God is the greatest we end it peacefully. Love yourself man no one is coming to save you no one I repeat 🔂 MAY 2025 be a year fully packed with blessings

Enjoy yourself don't allow family or relationship problem destroy your happiness "God dey " love yourself.. Don't allow anyone be the reason you're unhappy.

In addition to that men, don’t make family till you’re ready brother. And when you make family too, don’t just get kids, make sure you if it’s one you can take care of, just have that one don’t listen to anybody because they won’t help you take care of that kid like you would.
