Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Every man’s dream. Do you agree or disagree 👀👀
Комментарии: 35

I no day dream this kin dream oo

@KINGEVO147 Why na bro 😎

Wetin I wan use that kin thing do na E be like say you no like me oo bro

Ladies like this ɛrrr,,, more be jon ruff.. U go see the body paaa but the brain be very shallow. All most of them know is; "can yu take care of me?" As if ther relatives or parents are dead or irresponsible bi nu.

Once dem see nyash, brain don freeze. Brain dey write command, eye dey delete am. Enjoy @danfo_hustlers' "Dem Say I Too Like Woman". Out everywhere:

Dream! Something wey plenty like garri for village. U dey craze lol

Give me my 1 million bro

Every man’s fantasy not dream bros

I swear if this pull cloth you go nearly vomit.

With the 1 million in my account, I can easily get you.

If it ws every mans dream she wudnt b stayin in de back room A richman wud hav found her

Person wey dis-flower you give you 1M😒

Na who sleep dey dream

Men in picking a wife don’t pick a wife because of her shape pick a good woman that will bring up your kids in a good way that’s all that matters not all this curves 😏 but if she give me I go chop am 😝😋

Wait until she is naked

Speak for yourself

Nightmare !!!!

Nightmare

Na their type dey gbaa 😂😂

Something like this if dem commot am for the skirt ego be like nfante dokono

Bro she ain’t every man dreams.. what’s the meaning of a relationship that you can’t even have peaceful time? This kind of woman will go out and your mind won’t be settle because you will be worried thinking someone else eating out of your U KU or you’re not doing enough.

see how the ponmo take thick brr 😭🥶❤️

You nor even know better thing, nah inside clothes things like this dey look attractive, if she remove cloth now you go tire

We stopped dreaming

Not every man

Nor be every man aberg 😉

As a full grown man born of your mother after her nine months of pains and agony and this is your dream? Then you must be the most idiotic content surviving on earth.

You carry your dream tag am everyman! Nawa o

1 Mil, fat nasty ass

Get out! 1 million 😎😂

A million and I'll be back.

African woman got them elite builds

Leave

So woman don’t have anything to offer apart from nyash full of shit?

Dream wey no be money and japa should fvck off.
