Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Every parents dream this period 🤗

670,834 views • 3 years ago •via X (Twitter)

10 Comments

ko le to yen's profile picture
ko le to yen3 years ago

People just Dey born ancestors these days 😂

Director Lẹykìí®'s profile picture
Director Lẹykìí®3 years ago

The kind of children God’s sending to us these days. …no be person mama disguise return com chop life so?😏

B-Kayode 🍀🇳🇬🇨🇦's profile picture
B-Kayode 🍀🇳🇬🇨🇦3 years ago

Ordinary SMA Gold wey una suppose give pikin una no give na strong Eba una give am .. BAT you see this one do e clear 😭😭😭😭

CREEPYCHEF's profile picture
CREEPYCHEF3 years ago

At this age up till when I was 8 na only 2 by 2 fit make me chop this kin food 😹😹😹

Mr Alan 📈's profile picture
Mr Alan 📈3 years ago

Na after 3 days I go start to dey feed my own pikin eba

OBIANUJUAKU's profile picture
OBIANUJUAKU3 years ago

Knowing how much baby food costs presently

Temmy's profile picture
Temmy3 years ago

Oh my God, I love her appetite... ❤️ 😍 💖

Ⱨ₳$ⱧłⱤ₳ 💰's profile picture
Ⱨ₳$ⱧłⱤ₳ 💰3 years ago

Man she's fast 😂

DCee's profile picture
DCee3 years ago

I was busy starting at the foot for some moment. BAT you do this one 😭 hunger donnwire my head dry

Amara's profile picture
Amara3 years ago

If your baby eats like this you actually don’t know what God has done for you 🤣🤣🤣🤣

Related Videos