Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Every parents dream this period 🤗
10 Yorum

ko le to yen3 yıl önce
People just Dey born ancestors these days 😂

Director Lẹykìí®3 yıl önce
The kind of children God’s sending to us these days. …no be person mama disguise return com chop life so?😏

B-Kayode 🍀🇳🇬🇨🇦3 yıl önce
Ordinary SMA Gold wey una suppose give pikin una no give na strong Eba una give am .. BAT you see this one do e clear 😭😭😭😭

CREEPYCHEF3 yıl önce
At this age up till when I was 8 na only 2 by 2 fit make me chop this kin food 😹😹😹

Mr Alan 📈3 yıl önce
Na after 3 days I go start to dey feed my own pikin eba

OBIANUJUAKU3 yıl önce
Knowing how much baby food costs presently

Temmy3 yıl önce
Oh my God, I love her appetite... ❤️ 😍 💖

Ⱨ₳$ⱧłⱤ₳ 💰3 yıl önce
Man she's fast 😂

DCee3 yıl önce
I was busy starting at the foot for some moment. BAT you do this one 😭 hunger donnwire my head dry

Amara3 yıl önce
If your baby eats like this you actually don’t know what God has done for you 🤣🤣🤣🤣
