Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Every professional football player knows who better ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ˜๐Ÿ˜„๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

15,871 views โ€ข 1 month ago โ€ขvia X (Twitter)

39 Comments

Lateef Olakunle's profile picture
Lateef Olakunle1 month ago

Abeg tell them oo

ariyibifocus's profile picture
ariyibifocus1 month ago

๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ

centee๐Ÿ‚๐Ÿ€„๏ธ's profile picture
centee๐Ÿ‚๐Ÿ€„๏ธ1 month ago

No use this brain cross road o bro

ariyibifocus's profile picture
ariyibifocus1 month ago

Okay sir ๐Ÿ˜„๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ariyibifocus's profile picture
ariyibifocus1 month ago

Okay sir, na weitin dem ask me I reply to, I put am for my screen, Una just dey vex dey abvse everybody for everywhere cos of Ronaldo wey no sabi una papa, una go dey okay ๐Ÿ˜„๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜„๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ariyibifocus's profile picture
ariyibifocus1 month ago

Dey abvse people everywhere, no go get a life, you go old on top amโ€ฆ.Use football have fun,make friends and enjoy, stop acting like kids on socials because of people that donโ€™t even know you exist broโœŒ๐Ÿพ๐Ÿ‘

ariyibifocus's profile picture
ariyibifocus1 month ago

Yes I did my brother, but I dnt abvse no one, we neednโ€™t have to abvse anyone to pass a message, these are basic home training our parents gave us growing up, may be they did you dnt collect, anyways, goodluck to you, peace and loveโœŒ๐Ÿพโ™ฅ๏ธ

Olore's profile picture
Olore1 month ago

KONIBAJE baba mih! You to sabi ๐Ÿ‘๐Ÿ‘

Tamiona's profile picture
Tamiona1 month ago

Just focus on Arsenal games Comot mouth for this unless you go collect

MoksJeff's profile picture
MoksJeff1 month ago

So 95% of pro footballers will put Ronaldo and haaland in the same category?

Big Lukaku's profile picture
Big Lukaku1 month ago

I ho wish make dem block me for X u no get sense e pain me say u just dey mumu Ronaldo all the way fat goat

ariyibifocus's profile picture
ariyibifocus1 month ago

Okay sir, make una dey abvse everybody everywhere cos of who no sabi Dey una dey exist, una go dey okay last last ๐Ÿ˜„๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Drip king's profile picture
Drip king1 month ago

@Big_Lukaku910 Yunno get sense fr

Big Lukaku's profile picture
Big Lukaku1 month ago

@ariyiB U wen get see waiting u dey talk for mouth wen teeth no dey

Dinho's profile picture
Dinho1 month ago

Baba anybody fit downplay ronaldo cus he deserve am Make una dey cry on No be d old fool dey downplay mls and saudi that year when some top players begin go there? And even currently join them and he no stop there o, he begin compare saudi league to mls cus of messi

Dinho's profile picture
Dinho1 month ago

Penaldo and him fans never see anything If all professional players begin comot professionalism for interview the way him dey do all the time he see mic he go cry and una go continue dey cry follow am.. hypocrites

Wisdom's profile picture
Wisdom1 month ago

You mumu

Herrycloud's profile picture
Herrycloud1 month ago

I get your point . Which one be say ronaldo is like haaland

Fabius richie's profile picture
Fabius richie1 month ago

lol ๐Ÿ˜‚ na una character Yโ€™all Messi fans

Akorede's profile picture
Akorede1 month ago

You all of us need to understand everyone has there favorite players and who make them happy you canโ€™t keep forcing Messi on Ronaldo fans !! You believe you make sense but only to yourself every one has different opinions

OLU OMO's profile picture
OLU OMO1 month ago

Iโ€™m not sure yoh even watch the interviewโ€ฆ. Nobody is even talking about who he chooseโ€ฆ. Na the disrespect by comparing Ronaldo to Halland but you derail from that part ..una hennn ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฆ๐Ÿคฆ

Austin Chelsea ๐Ÿช๐ŸŽญ's profile picture
Austin Chelsea ๐Ÿช๐ŸŽญ1 month ago

Youโ€™re always talking off pointโ€ฆ I donโ€™t have problem with you saying Messi is better than Ronaldo because everyone is entitled to their opinion but the main statement causing problem is not even about Messi.. how the hell do you compare Ronaldo to Halland..?? Some things are just common knowledge.. u must not act foolish all the time!

Hommie Sneh's profile picture
Hommie Sneh1 month ago

Okay okocha is like madueke

Albert's profile picture
Albert1 month ago

The thing when pain me say u be arsenal fan Omo u Mumu Jay Jay okocha when madueke don achieve pass am

That Werey๐ŸงŸโ€โ™‚๏ธ Boi's profile picture
That Werey๐ŸงŸโ€โ™‚๏ธ Boi1 month ago

Ask your Enugu Semenyo say wetin him achieve without Kanu

MBAMARA's profile picture
MBAMARA1 month ago

Asisat is better than JJ

Mary Travis's profile picture
Mary Travis1 month ago

No Barcelona players sabi put ball for leg. U no fit play for la masia make u no sabi put ball for leg. U no see Xavi and Iniesta! Na la masia signature be that. Ronaldo play with coaches when believe in optimisation. If Messi starts from Chelsea u think say he go Dey creative??

ELLINGTON's profile picture
ELLINGTON1 month ago

That's why y'all keep reducing Ronaldo's stats just to make Messi look better?

Francis X's profile picture
Francis X1 month ago

Bros you dense

sultan's profile picture
sultan1 month ago

Ariyibi focus, ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ na Ronaldo fans sabi abuse person pass

Akinyemi mansa's profile picture
Akinyemi mansa1 month ago

You and jay jay no go see profit

BELOTTI ๐Ÿ”ฅ's profile picture
BELOTTI ๐Ÿ”ฅ1 month ago

Okay we don hear you ๐Ÿ˜

Lablack Swagga's profile picture
Lablack Swagga1 month ago

Ronaldo is overrated, Messi is from another planet . No comparison

Rock Nero's profile picture
Rock Nero1 month ago

So Zidane, Mullah, Robben etc no know wetin them dey talk now, dem no sabi football. Head dey pain all of una. This thing na opinion and personal football preference. E no go far

Remilekun's profile picture
Remilekun1 month ago

Na u choose Messi a professional footballer will choose who they want do you think football is about dribbling alone

Rgkoker's profile picture
Rgkoker1 month ago

Na egg my own Ronaldo Dey play?

Catherine sharon wilson's profile picture
Catherine sharon wilson1 month ago

I see why your life stands for one place bruh

Seige's profile picture
Seige1 month ago

Ronaldo 261 assist Since 2015? Make una fear God sha

Oyin's profile picture
Oyin1 month ago

God bless u oโ€ฆ him call Ronaldo dem start to Dey rant ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฆโ€โ™‚๏ธ๐Ÿคฆโ€โ™‚๏ธ

Related Videos