正在加载视频...
视频加载失败
Every thing said here represented physically I remember my first payout was $120 i used every thing to buy a laptop tho i didn’t use it but it was a thing then that if h have a big screen u become profitable 😂 Used consecutive ones to eat well... show more
65,426 次观看 • 19 天前 •via X (Twitter)
70 条评论

They better take advise from someone with experience. You no fit regret one day how you use the payout Allah

Ajeh na the laptop i been wan regret oh, but whenever i remember it mine like I can sell it anytime and I can see my first payout in it, e go just give one kind joy🤣😂

Congratulations bro abeg chop food first But Jesus wey my chicken 🍗 caught me 😅

😂😂😂

Na only food you chop guy,u no buy any new clothes

I buy Dey there😂

I no fit laugh abeg,.you really mean that chicken o 😂

U think is a joke😂😂

@OnlyLuso Hahahaha Wetin happen You wan start provision business

@OnlyLuso Omo Una Dey talk oh😂😂😂

Omooo you wise ooo you will go far

Amen oh🤲🙏

Enjoyment

He who work must chop😂

I could so relateeee I used mine to get a laptop 💻 then remaining one to buy a prop then I blew the prop 😩 next time ,Ehen i go just carry myself go better restaurant chop plenty food Tp then while eating think about sl days n buy plenty clothes so I can feel itttt 🙂

Nice 🤗

Chop well oga 🤣na only you know the shege u don see 😅

Gbam😂😂😂

Me too Kon dey laugh as you dey laugh for the third video 😂

Why na😂😂😂

U forget your chicken this boy

😂😂😂

Baba, you just too like food gan 😅

U Dey whyn😂

Congratulations and more wins will come

Thanks ski and amen

Good growth Skii

Thank fam

You really spent wisely

Thanks man

Food is more important than prop firm accounts wey you never receive payout from

Very true oh💯

Well deserved my bro, chop am well

No be chaise😂😂😂

You wan open shop 😀😅

For my belle yes😂

No be lie ,carry on bro 💪

Congratulations 👏

Thanks man

Me soon.

I use my own chop too

E sharp like that🤣

Jesus wey my chicken 🐔🍗😂😂😂 Congratulations Bro

😂😂😂

FB Abeg

@OnlyLuso Chop life my broooooo😂🔥❤️e no easyyyy at all 😂

@OnlyLuso E no easy oh😂😂

$120 for a laptop? Change will not even remain 😂 TBH I got one thinking big screen matters, hmm, I haven't place a single trade using a laptop.

Yeah back then when $1 was at #1500😂 the only change that remain was for sub ti continue trading😂

Be like you go boarding house.

Na bro😂

Okay

Bigger one are coming brr, just time

Based on believe bro 😎

Ball jare

💯😂👊

Na your time

It will all make sense somebody bro. Keep pushing, bigger payouts soon 📊🔥🔥🎊

Based on believe broski

Guyyy 😅🫂

I used mine to buy plenty account and I regretted it

Been here too but at the time it was savings🥲

"Jesus, where my chicken" 😂😂

Guy😂😂

Why are you on my TL??

😂🤣

😭🤣 you too like food

Yess ooo😂

This guy go soon Fat😂

Amen oh😂
