Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Everybody dey vex for Grammy o 😭😂
1,019,642 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
9 Kommentare

Wizkid Fc help me ask them 😄

When dis thing happened to wizkid Essence, nobody made videos or came out to explain 😂

When e do Wizkid una no carry this energy come outside o 😂😂

It’s the academy’s decision. No be by numbers. Look at Nicky Minaj . I believe they have their terms . Anyways it is high time we create our own institutions. Una no wan hear

The instrument alone is greater than the whole Timeless album

see how catarrh nearly comot from this one nose when it was wizkid’s turn, nobody explain ooo. make he go sleep joor

Wizkid Turn, I no see you with Ringlight o, you’ll lurn

You people will never understand this award isn’t like your local award , Christ brown only has one Grammy, Nicki Minaj none I guess , you think this world revolve round afrobeat or hiphop music alone ? lol 😂

Overrated Grammy While we're here, Pleaseeee repost my pencil drawing 🙏♥️
Ähnliche Videos
Jarvis dey vex for GehGeh because of wetin he dey teach boys 😂😂
TENIOLA
1,589,520 Aufrufe • vor 1 Jahr
