Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Everybody sabi wetin dem dey do 😂😂
493,355 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 43

Anytime Toto enter Your Hand Devour am Toto na Ur Human Right 😂🤝🏾 Thank you Professor

Una 😂

Na so na 😂

😅😅😅 Toto na your human right destroy am for me

Geh geh the activist 😂

Pep Guardiolar Tactics plenty oooh

Na tactical genius 😂

@BBNDailyWahala My mood go spoil from beginning to end o 😂😂

GheGhe say Toto na your human right ? 💔💔😭😭

Na werey 😂

“Anytime Toto mistakenly enter your hand”😂😂😂

@Ability_Joseph6 Everything nah tactics..😂😂

@Ability_Joseph6 The game is The game 😂

This is me…. I know say them they lie no worry I go pamper you🤣🤣

Na once I go open door for her

Peter Drury BTW..

They need to Stop making retarded skits

That end part, that's me lol. Just open your ocean let me dive in which emotional 😂

"toto na your Human right, devour that place for me"😂😂 Gehgeh na fool😭😭

Wetin geh geh talk for that ending 😂

I'm laughing hard 😭😂

😂😂

@honeeymargo1 All this because of 5 seconds nonsense But man will still chase to d end 😭😭

Me self don talk dey play before you he put am for the video

All na tactics 😂😂😂

GehGeh na just bastard 🤣🤣🤣🤣

Get in jor 🤣🤣🤣

😂 you really can’t outsmart a nigga except he chooses to just play dumb 😂

Exactly.😂😂

That’s what they came for lol ooooooo I love that sound

Na your human right.

See life 😂😂

Anytime Toto do mistake enter ur hand Bruh work on dar place o…. Toto nah ur right

Omoh I don use this pattern before and e work for me wella

Gehgeh no be real person

Wetin general dey Influence me now? 😂💔

This is so me, when they think they're smart you think ahead.

TowTow na your human right, devour that place for me!🫵🏻😤😭 Geh geh werey omo 🤣🤣

@dfw_joee No test me like this I go fail 😂.. na once e go show for my face say I Dey vex

@dgeniux Yinmu 😂

@Akinjoshua2017 Ever since she said “I forgot to tell you I saw my period today” I don know say nah lie she no wan fuvk before 😂

General na fool Why you dey cast our matters na😂😂😂

I am not surprised that he d way he will be like in real life. After odumodu don disappoint me, these celebrities don't surprise me anymore.
