ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
everybody say yellow! ๐๐
370,600 ๆฌก่ง็ โข 10 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

Baba even get red for body incase na airtel send Asher Kine ๐๐

Gambling wan wound this one ๐

My dressing from now till January

A man of culture ๐ฐ๐คฃ

See the girl standing at her back with a full yellow dress. This is what grace means ๐ I pray the grace of God finds me too. Amen IJN

As you do Mtn today, Airtel fit do tomorrow. I go wear red the whole of this week.

May the blessings weh go make me ask this kind question locate me oooh

this woman dey kpami๐ญ๐

Try fine for this life. Na fine people de first capture attention, the other girl wear full yellow but them no see am๐

Bet9ja in soup keh, na you dey inside that soup oooh๐๐๐

Yellow been saving lives from day one

Eweee is a lie oooo

I no fit ever get luck for this one, i no get any cloth wey be yellow or touch of yellow

Imagine just getting a phone or 100k for your choice of cloth, damn.

Me stepping out tomorrow henceforth

@Adeyhemii30 If you see kolu for dream Wetin e mean abeg

this woman get big trust issues๐ญ๐๐คฃ

Me for the rest of the year

Na once papa close work wan go house ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na to go buy yellow, green and red dress make I dey wear am everywhere. Tomorrow, it might be glo or Airtel.

Check am whether no be fake ๐๐

Me throughout this week

Hitherto, I don't know that "your eyes go first blur" can be positive...

Wetyn Bet9ja do๐๐ญ๐ญ

First thing ei remember nah bet9ja ๐๐คง๐๐ ei be like them collect him first phone

This man!๐๐๐

Baba @asher_kine my cloth don set. When you Dey come our area?

Pray for your head not to go against you ๐ Full Yellow โ Touch of Yellow โ

U see that last girl, there is also another girl standing next to her wearing yellow, infact yellow full her own cloth, but she wasnโt spotted like the first one, now thatโs how grace to stand out works, may we find the grace to make us stand out๐ฅบ๐คฒ

This life is luck. See that other girl with full yellow shirt o ๐

Pov: isn't your day.

She don give testimony for church today ๐

@jugrmn Alora people rn๐

If you watch any of Asher videos and you donโt smile, walahi you be winch๐ซ ๐ซ ๐๐

These 2 crack me up ๐๐ If no be dash she go too beat you ๐
