Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Everybody sha get how dem dey support Verydarkman 🥹🧎🏻♂️➡️
308,178 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

Na her young sister be this.

💪If you're seeing this, it must mean you support Trump. 👏 Let us help you show it. ✅ Classic, Tough, Real American Gear Here:

I am in full support of VBB

See wetin VDM wan enjoy after them release am, me we get freedom, ordinary cow milk, I nor see to drink. Abi make efcc arrest me self?

Enough to feed a whole congregation 🤩 you go girl , you dey hot 🔥

This isn't breast, this is oyan🥲

Me seff dey pass through a lot 🥹 I fit come, pending when them release our boss

Fooling don dey enter o😭😂

Omor VDM no know watin God do for am 🤧

Una see say madness plenty for this country abi?

Everybody Sha wan trend 😹😹
Ähnliche Videos
Sensitive content
Portable don dey sub VeryDarkMan again o 😭🧎🏻♂️➡️🫵🏽
Oyindamola🙄
67,101 Aufrufe • vor 11 Monaten
