Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Everybody sha wan blow.
304,126 görüntüleme • 3 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

KiDD!3 yıl önce
How e won take know say watermelon dey your bag, if no be say you sef want make e press wetin e press. Well I’m impressed

Original Dagbana Shoko3 yıl önce
The boy no press am well sef Cos If na me...

K.A.Y.O.D.E3 yıl önce
E no touch am well 😩

Apocalypse3 yıl önce
Wonderment for Nigeria 🤣🤣😂 all this nah tinubu fault 😜👈

Lord Voldemort3 yıl önce
Wetin be this

Glaciers Coconutoil3 yıl önce
Hookup don dey underworld?😭😭

Idy Essien $CLONE3 yıl önce
Bia! This one too na content?

Adunni🏆3 yıl önce
Make I go start my own asap

Don wayne3 yıl önce
Na the caption make me go dey waste my time dey Watch Nonsense this early Monday morning 😡😡

mz_velvet3 yıl önce
Smh, seems their parents are not on social media
Benzer Videolar
0:38
Sensitive content
Everybody sha get how dem dey support Verydarkman 🥹🧎🏻♂️➡️
Oyindamola🙄
308,164 görüntüleme • 1 yıl önce
0:52
Sensitive content
I like as God share problem give everybody sha 😩😂
Oyindamola🙄
458,034 görüntüleme • 8 ay önce
