Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
everyday bombing
3,023,462 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

and your producer watch you dey sing this thing for studio? 😭

My papa say he like house house house ???

Omo 💔 see waiting you Dey sing for 2026, my papa say she like house, house houses 😂

Ckay abeg nau

“Your kele she like house house house” Chaii you just dey useless yourself bro😭😭

u and davido don dey drag who drop mid pass oo

You people don’t even put efforts anymore. You people don’t even rate your fans. You feel anything you dish out will be accepted with some irrelevant overhype. Una need flogging, if you can’t write, pay for songwriters, even Drake, Beyoncé and Rihanna all do it‼️‼️‼️‼️

You nor get sense honestly 😭😭 you leave pattern wey dey work for you, now you wan switch from lover boy music to bomb when you nor dey bomb, na you just dey jaga jaga everywhere with nonsense

Be like say u still dey vex say they compare u to wizzy that time. You dey prove them wrong 😭

I no know if this song na experience or na raige bate, or u get some group of people wey b target audience or you don dey craze.. has to ve one cus wtf is this

Ckay pls tell me this is Ai 😂 visual and Ai 🎵

ckay wtf happened to you💔

If you can’t write good songs, pay for song writers. You people should learn how to invest in your craft more than the vibe and swag ‼️

Una no even rate us again Na only OBO still dy deliver

Ckay?? Abi dem kidnap and clown this guy ni??

My kele she like house house house 🤦♂️🥲

You for sing am for livestream instead 😏

Brother, you have to move on from that “Body” sound… you can’t keep doing this, please

Una Dey sing o

Everyday bombing, can’t go back to the trenches.

I don't really talk about Music but you're not putting effort in your lyrics anymore. This is a noise to ears ngl

Body hit don cause wahala o Ckay no one leave the style again 😭

Wettin be this ?🤦🏼♂️😂😂😂😂 Body body body body house house house , yansh yansh yansh , she bad, she bad, she bad , she bad What’s going on bro?

Feel so sad, this same Ckay sang Felony and Emiliana, I relate cause there was a time I was sooo good doing one particular stuff, woke up one morning and had no clue of how to go about it, shit would have made me $$$$$, smh 💔

Na till hin perform the song una see madness una go understand sey no be every music be for bedroom playlist

e don leave love song start dey sing about bombing ,fairs

Chai When you start dey release all this rubbish na You wey I dey chop before Cus say body blow, u no wan gree let that dead pattern go If na so u start your career u for get love nwantiti or emiliana??

guyyy na you sing this song ooo. where did it go all wrong??

Chukwuma i beg you in the name of God delete This!!!!

?

This people dey do music for America market now ….

This one never ready to go international again oo

This song is trash. Proper trash. In case nobody is telling you the truth, let me tell you: this song is trash. And honestly, because “your body na meat pie” trended and became a hit, so now you think you can recycle the same sound and style and serve us this rubbish? CKay, you are better than this. This is proper trash, Delete it while you still can.

And your guys talk say this thing tap, you fit drop am😭
