Loading video...
Video Failed to Load
Everyday for content, one day for the creator ๐
67,722 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

No one is talking about this guy ? ๐๐

Na this one muzz me

Nothing do am ke ๐

Maybe not today but definitely one day

Satan just busy anyhow this period, the werey no too serious with his work again.

See me waiting to shout "Get in joor".

Which kind nonsense risk be this?

Na why them Dey call am content creator

Shea creator de see this one soon?

Some people are unbelievably talented.. like how tf is he standing on that shi!!!

Who be that upside down guyโฆ Obobโฆpeople dey do things ooโฆ

" You are here " No wahala na we self go dey here ๐ฏ

lol this is hilarious

See rough play

See rough play ๐

And I thought one day for the creator actually happened to him....๐๐๐๐คฃ That was impressive and risky. M.C

This is totally insane ๐ ๐

Devil sit down jejely una de play with am

I taught it was gonna be tragic ๐คญ "Thank God eeeh!"

65,000

Not the ending I expected tbh

I been do this thing for sec school. Thank God for life ๐๐พ

Dem dey use their lives play๐

Na so e dey be ๐

How did he know he can do this? Talent

Omooo ๐๐๐๐

This guy dey ragebait me

Omo see risk

Hope say no be only me reason something else

Ooi ooii, that bro upside down with head on seat๐

These people no dey learn๐คฆ๐พโโ๏ธ

Weโre hereee jurr๐

I con dey wait make e fall๐๐ญ


